Back to Top

Star Crown - Doubt Lyrics



Star Crown - Doubt Lyrics
Official




Anikakawa
Etulo boy ye ye
Star Crown
My Head don full
My head don full
When I hear the sound of my speakers
So many hates
Many backbiting
Wey Dey come From my so called lover's
Dey say me do this
Dey say me do that
But still bad man no borther
Dem been dey wish make I fall but me stand
Me no like dem dem be my hatters
Cus I'm winning
Dem ma envy...
Criticize me....
For no reason
Uhhn
Doing everything just to hurt me
Yet am balling...
Every season...
Uhhn
Omo iya mi
Thanks for motivating...
Mi o fó
Tó rí yen
I'm on my Gucci now...
Oh my brother...
Call my dealer...
Make him come roll me another...
Make I Luth am...
Top my ginger...
Me no even send if dem dey run my matters
Oh my dealer....
Call my brothers
Make them come roll me another
Make I luth am
Top my ginger
Me no even send if dem dey run my matters
For my area dem dey doubt me
Dem don see me finish
Dem dey laugh me
Oh lord show mercy
Show mercy
Make I pick small bread
Make I Dey alright tonight...
Show mercy
Cus I'm winning
Dem ma envy...
Criticize me....
For no reason
Uhhn
Doing everything just to hurt me
Yet am balling...
Every season...
Uhhn
Omo iya mi
Thanks for motivating...
Mi o fó
Tó rí yen
I'm on my Gucci now...
Oh my brother...
Call my dealer...
Make him come roll me another...
Make I Luth am...
Top my ginger...
Me no even send if dem dey run my matters
Oh my dealer....
Call my brothers
Make them come roll me another
Make I luth am
Top my ginger
Me no even send if dem dey run my matters
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Anikakawa
Etulo boy ye ye
Star Crown
My Head don full
My head don full
When I hear the sound of my speakers
So many hates
Many backbiting
Wey Dey come From my so called lover's
Dey say me do this
Dey say me do that
But still bad man no borther
Dem been dey wish make I fall but me stand
Me no like dem dem be my hatters
Cus I'm winning
Dem ma envy...
Criticize me....
For no reason
Uhhn
Doing everything just to hurt me
Yet am balling...
Every season...
Uhhn
Omo iya mi
Thanks for motivating...
Mi o fó
Tó rí yen
I'm on my Gucci now...
Oh my brother...
Call my dealer...
Make him come roll me another...
Make I Luth am...
Top my ginger...
Me no even send if dem dey run my matters
Oh my dealer....
Call my brothers
Make them come roll me another
Make I luth am
Top my ginger
Me no even send if dem dey run my matters
For my area dem dey doubt me
Dem don see me finish
Dem dey laugh me
Oh lord show mercy
Show mercy
Make I pick small bread
Make I Dey alright tonight...
Show mercy
Cus I'm winning
Dem ma envy...
Criticize me....
For no reason
Uhhn
Doing everything just to hurt me
Yet am balling...
Every season...
Uhhn
Omo iya mi
Thanks for motivating...
Mi o fó
Tó rí yen
I'm on my Gucci now...
Oh my brother...
Call my dealer...
Make him come roll me another...
Make I Luth am...
Top my ginger...
Me no even send if dem dey run my matters
Oh my dealer....
Call my brothers
Make them come roll me another
Make I luth am
Top my ginger
Me no even send if dem dey run my matters
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Adama Sunday, Patric Agwo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Star Crown



Star Crown - Doubt Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Star Crown
Language: English
Length: 2:46
Written by: Adama Sunday, Patric Agwo
[Correct Info]
Tags:
No tags yet