Prayers
When E go pay
When E go pay
Ire ayo mi igbawo lomade
Mama Dey pray for me
Make I make ham oo
Baba igbawo lomase
Family Dey wait
Friends Dey wait
Baba iwo nikan loleseh oo
Mama Dey pray for me make I make ham o
Baba igbawo lomaseh oo
Many things wey my eyes don see
I Dey do nigga but I no get shi shi
Every night man no fit sleep
Maje komo tio tomi ma reason mi
I Dey pray make my hustle pay
Baba bless me make my story change
My helper make he no delay
Wetin I wan make it stand make it no Dey shake
Eni tiori shima riseh
Cus Eni to shubu shimadide
Baba bless me make my hustle pay
Make my story change ee
Eni tiori shima riseh
Cus Eni to shubu shimadide
Baba bless me make my hustle pay
Make my story change ee
When E go pay
When E go pay
Ire ayo mi igbawo lomade
Mama Dey pray for me
Make I make ham oo
Baba igbawo lomase
Man Dey pray for me
Make I make ham oo
Baba iwonikan loleseh oo
As I Dey hustle everyday
Just to get paid
And I get believe seh
Enitoshubu shimadide
Omi gbibhona shima tutu oo
Beshin dani seh lama n Tuntun o
No pour too much salt for my soup oo
( JENLERIJE )
Dey want us to go make we come back
Any weapon against me shall not prosper
And when we come dem Dey bring combat
But aduragba
( ADURAMITIGBA )
Wonduro pe ibo lama gbegba oo
But up for God down for satan oo
I go do good
Mioni seka
Mosha mo pe ori ade koni sunta
When E go pay
When E go pay
Ire ayo mi igbawo lomade
Mama Dey pray for me
Make I make ham oo
Baba igbawo lomase
Family Dey wait
Friends Dey wait
Baba iwo nikan loleseh oo
Mama Dey pray for me make I make ham o
Baba igbawo lomaseh oo