Everybody know seh
Koma easy
When I Dey alone
I Dey reason
I no get no be say I stingy
(I no stingy but kosi shishi )
No be seh I can't misbehave
But ayami ja
I get location but bata mi ja
If you get no shenk your nigga
If you get no shenk your nigga Oo
As I Dey waka waka
I Dey suffer suffer
I no listen to the motherf*cker
24/7 I Dey active
This year I must achieve
Something big is coming soon
No yawa I said no issues
Baba
Momope iwo lodami
Ire temi koni kojami p
Latest update abeg kojami
Funmi nise omo iyami
Person wey no get dem Dey tell him Haffa
If you get this money dem go call you boss man
Everything con Dey hard oo
Yahoo boys con Dey sad oo
Na we fit run this parol oo
Stay low key kama gbelepawo
Whether you think you can
Or you think you can't
My brother you're right
But one word for the wise
No give up on your life
Keep pushing no loose guard
My brother you're right
But one word for the wise
As I Dey waka waka
I Dey suffer suffer
I no listen to the motherf*cker
24/7 I Dey active
This year I must achieve
Something big is coming soon
No yawa I said no issues