U dey whine me, Wetin, Wetin Dey...
How many things person
Which kind life be this
Omo I no do again
Oh my God
See! The matter long omo! E be like longitude
Many characters with different attitude
Wetin my hand no reach me I go carry stood
Cuz the money no fit reach everybody, e be like party food
Na everybody get wahala so carry your cross
Iwo lema lo church Kemi malo mosque
Na money we Dey find, and u know it's a must
As one wahala dey commot na another one Dey plus
Werey ti poju laye yii emi gan Moni Ogba
Moro pe emi nikan mo ni problem a shey pe mo ni oga
This life is very wicked! Eti mope mani ota
Ibi ti moti sa fun billing, mo tun kolu olopa
Agbara Wo shop, otun gbe ke toye kon fi gbo
Owo tan lowo Pablo, Eti Wo ni kofi gbo
Go harder or Go home, moya gba odo obi mi lo
Tori wahala toju mi ri ti koja ojo ori mi lo
Shey ni mo hustle lojo jumo, bi eniti koni kumo
Adura fun awon ota mi ni pe koye shoru bun mo
Ola ma da, Kemi sumo, Abi ele gan oni sumo
Joy is coming e farabale Odabi pe o ti sunmo
(Chorus)
Wahala be like bicycle
No wahala! Problem lo ku
Every day lafi hustle
24/7 24/7
I make plans, ori ti kun
Joy is coming, E shile kun
Everyday lafi hustle
24/7 24/7
(Verse two)
See! I get many plans so I wan find this one
But Wetin my eyes Dey see me I no plan this one
The challenge is too high me I can't land this one o
Wahala yi ti poju I can't stand this one o
As I Dey look for money (look for money)
Oriburuku magbe sunmo mi (magbe sunmo mi)
I Dey my Dey won tun roju moni (won roju moni)
Adura magba I go call my mommy (I'll call my mommy)
I Dey hustle everyday make I no beg 2k from my ex
I dey try to be first! I'll do my best
I no go leave rest cuz the problem be like Quadratic equation, Na everyday I Dey find X
The money Dey for lion mouth so we gat to take fast
Ikan ti maje mowa sho ye kitun je breakfast
Ahbi make I do jazz, as I Dey make plans
Ona Wo lama gbe gba where's the entrance?
Shey ni mo hustle lojo jumo, bi eniti koni kumo
Adura fun awon ota mi ni pe koye shoru bun mo
Ola ma da, Kemi sumo, Abi ele gan oni sumo
Joy is coming e farabale Odabi pe o ti sunmo
(Chorus)
Wahala be like bicycle
No wahala! Problem lo ku
Every day lafi hustle
24/7 24/7
I make plans, ori ti kun
Joy is coming, E shile kun
Everyday lafi hustle
24/7 24/7
Wahala be like bicycle
No wahala! Problem lo ku
Every day lafi hustle
24/7 24/7
I make plans, ori ti kun
Joy is coming, E shile kun
Everyday lafi hustle
24/7 24/7
Wahala be like bicycle.....
Ahn Ahn Ahn