(Radio) ehn ehn
My own contribution to this matter na say
Make everybody just know their person o
Cuz some friends go Dey pray for u make u go up
But if u don hear that up, they no go Dey happy, omo no friends anywhere oo
All those brother brother na lie
But we! We be beast but we are making peace
I'm on silent mode but beast ni mii
Mo le cause violence but still peace nimi
Won ni mojo omo ase but won mope street nimi
Bi otutu won fe mumi but won tiri wipe breeze nimi
Upcoming whey no get supporter, ehn bawo lo shey fe ta
Woni oro yii kogbagidi Ki n lo wa international promoter
Woni pe mo good Ki n padawa pe won ma rimi later
So many promises, mo wa duro bi Nigeria go better
Woni pe mo goood woni pe mohbad o ye kinti feature imole o
Owo kan o le gbe eru dori now ahbi sho yowole oo
Ejo loma ba Ogun ro, emi ati e ale joma cap
Fake friends whey no Dey show love even online won tun le double tap
Nigba ti mo bere won rerin moni kilode ton laugh baayi
Ibi tima de made be, woni shey moti de half baayi
But nisin won clap bayi, pe shey starry lo rap baayi
Mo ko Owo school lo studio, mommy pariwo shey ri ABU baayi
U no fit understand me if u no put yourself in my shoe
If you like me I go like you, me and you no fit get issue
For example! I no even know Wetin Dey happen now
Na who be all this people???
I be lover boy whey dey show love but deep down me I no Dey beg for love
God whey create me don sabi me, he don know everything whey I go chop
If e no concern me I no go talk, music on my head na him I Dey hawk
Mama shey awun igbo pass that fvcking thing after u puff
We like your music cuz you no greet us we no go post u
Shey n gbo oro oshi, if God dey for me tell me who goes you
Eku fake love nibeyen o I Kuku know u
So I Dey run from Fake friends toba ti ilekun I go fly fence
I do like Mumu when I see them but deep down I Dey apply sense
What nonsense! When whey go support until I buy Benz
Shout out to that fine girl whey Dey drive me crazy without license
Won fe sha mii biti shamoke but Moni olorun mo ni McKay
Shout Out to fortunate ati awon to mope my hustle go pay
We don Dey grind since 2019, no be today
Shout out to those DJ whey Dey put my song for replay