Milla
What these niggas talking about tho
What the f*ck you talking about tho
You know who this nigga is
Most times I just wonna be a real nigga
Focus on my dreams and get a deal nigga
Wey I no go beg anybody
Wey I no go stretch hand except I want to help a real nigga
I want to inspire like a real nigga
I want to burn trees like a real nigga
I want to enter club make my boys just dey pop
I want to handle all the bills for my real niggas
No just f*ck with my name
I get boys wey go cancel your name
I go hard when it comes to my name
I don't f*ck with a bitch or a snake
No just enter my lane
I get boys wey go die for the game
I go hard when it comes to my name
Na one time, I no go talk am again
Talk am again
Jeje ni jeje ni koko
Most of my niggas be hiding from Popo
I keep 100 for niggas that don't know
I step in the club and the ladies go loko
That is the koko
Put it on promo
You f*ck up, I catch you, I shoot you like photo
The way that I pepper my haters like rodo
I do them like rodo
That is the koko
Eh
I just wonna be
On a different p
On the Tele-v
Leave a legacy
For the little kids
Wey dey look up to be me
If you no dey see
Wetin i dey see
Then you no fit think
Wetin i dey think
I just wonna be
On a different p
On the Tele-V
Leave a legacy
For the little kids
Wey dey look up to be me
If you no dey see
Wetin i dey see
Then you no fit think
Wetin i dey think
Duro
Why you hating
I put me on the map
Now I'm celebrated
I focus on that bag
And I hustle steady
I stayed on my grind
And I'm f*cking ready
F*cking ready
Give me a year
And I'd be popping heavy
I started from the bottom
Now I'm heading to the top
And I'm never gonna stop
Till my body's gonna drop
And that's what's up
No just f*ck with my name
I get boys wey go cancel your name
I go hard when it comes to my name
I don't f*ck with a bitch or a snake
No just enter my lane
I get boys wey go die for the game
I go hard when it comes to my name
Na one time, I no go talk am again
Talk am again