Back to Top

Baddest Star Video (MV)




Performed By: Str3t Boss
Language: English
Length: 2:57
Written by: ANIEFIOK A NELSON
[Correct Info]



Str3t Boss - Baddest Star Lyrics




Ohh nana na
Yea yeayea
Str3t boss is dey boy for youuu
Yea yeayea
"idoh mkpo ishi"

e don tey me dey grind oo
If you see me dey chop oo
Na God just do am for me oo
Na God just answer my prayers
No b big deal
Na lifestyle
We no dey quell my brother
Make we take life oo jeje
See life na turn by turn oo

Tell me something were you know no
Make I shock you bakon
Or na my life style were dey make you vex
Make I dash you money
Goes on de mata
Tell dem I gader
My guys Dem bader
Any place we bolin
We go scatter we go....

Am dey baddest star yo star yo
Yea yea am baddest star yo lololol
Wen I come with The lantern ????
I go keep it burning
Am baddest star yo for dis life oo

Tell me wetin you never see oo
Wen u play my music you do like you don't know
Shey u see dey time were I dey suffer
Ask dey street dey go relate o
If na beef no talk I no get time
Am dey boss see I come in peace o ????️
Only music fit turn me on
Small boy start to count billion
Yea yeayea

Tell me something were you know no
Make I shock you bakon
Or na my life style were dey make you vex
Make I dash you money
Goes on de mata
Tell dem I gader
My guys Dem bader
Any place we bolin
We go scatter we go....

Am dey baddest star yo star yo
Yea yea am baddest star yo lololol
Wen I come with The lantern ????
I go keep it burning
Am baddest star yo for dis life oo

Idoh mkpo ishi
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Ohh nana na
Yea yeayea
Str3t boss is dey boy for youuu
Yea yeayea
"idoh mkpo ishi"

e don tey me dey grind oo
If you see me dey chop oo
Na God just do am for me oo
Na God just answer my prayers
No b big deal
Na lifestyle
We no dey quell my brother
Make we take life oo jeje
See life na turn by turn oo

Tell me something were you know no
Make I shock you bakon
Or na my life style were dey make you vex
Make I dash you money
Goes on de mata
Tell dem I gader
My guys Dem bader
Any place we bolin
We go scatter we go....

Am dey baddest star yo star yo
Yea yea am baddest star yo lololol
Wen I come with The lantern ????
I go keep it burning
Am baddest star yo for dis life oo

Tell me wetin you never see oo
Wen u play my music you do like you don't know
Shey u see dey time were I dey suffer
Ask dey street dey go relate o
If na beef no talk I no get time
Am dey boss see I come in peace o ????️
Only music fit turn me on
Small boy start to count billion
Yea yeayea

Tell me something were you know no
Make I shock you bakon
Or na my life style were dey make you vex
Make I dash you money
Goes on de mata
Tell dem I gader
My guys Dem bader
Any place we bolin
We go scatter we go....

Am dey baddest star yo star yo
Yea yea am baddest star yo lololol
Wen I come with The lantern ????
I go keep it burning
Am baddest star yo for dis life oo

Idoh mkpo ishi
[ Correct these Lyrics ]
Writer: ANIEFIOK A NELSON
Copyright: Lyrics © Songtrust Ave

Back to: Str3t Boss

Tags:
No tags yet