Back to Top

Super Pimpin' - Lower Lyrics



Super Pimpin' - Lower Lyrics




No be conspiracy
You know im your majesty
Intrude your privacy
Come make i come your delicacy
Omo fo'yinbo le
Je'ka so ti'bile
You already know say i be your baale
Sun'mo mi farabale
Omo elle le le le
Wetin you dey yearn
Na money dey talk
Gonna make you want some more
Wetin you dey find
Everything i got
You just have to let me know
Cos you just dey

Carry me go like motor
Blow my timeline with your photos
Ring for my head like an echo
I go dey for u ma lo soro

Isale lo wa in the shower
Baby go lower take some vanilla
Under my umbrella
Bad girl Rihanna
Mole se magic
Professor pella
Isale lower in the sjower
Baby go slower do it for an hour
Mo ti pe gan abedi pelle
Omo fo'yinbo le je'ka so tibile


Test my microphone like one two
Anytime i ring baby come through
Anything you want me I wan do
Omo mo ma da'bira
If you start to dey feel yourself too much
E go be later
Cos nothing fit shake a man o no aah
Bad bad bad bad girl you be
Wey the pop corn play movie
Hurricane katrina she twist
Make me scream ooo wii oooo wii

Carry me go like motor
Blow my timeline with your photos
Ring for my head like an echo
I go dey for u ma lo soro

Isale lo wa in the shower
Baby go lower take some vanilla
Under my umbrella
Bad girl Rihanna
Mole se magic
Professor pella
Isale lower in the shower
Baby go slower do it for an hour
Mo ti pe gan abedi pelle
Omo fo'yinbo le je'ka so ti'bile
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

No be conspiracy
You know im your majesty
Intrude your privacy
Come make i come your delicacy
Omo fo'yinbo le
Je'ka so ti'bile
You already know say i be your baale
Sun'mo mi farabale
Omo elle le le le
Wetin you dey yearn
Na money dey talk
Gonna make you want some more
Wetin you dey find
Everything i got
You just have to let me know
Cos you just dey

Carry me go like motor
Blow my timeline with your photos
Ring for my head like an echo
I go dey for u ma lo soro

Isale lo wa in the shower
Baby go lower take some vanilla
Under my umbrella
Bad girl Rihanna
Mole se magic
Professor pella
Isale lower in the sjower
Baby go slower do it for an hour
Mo ti pe gan abedi pelle
Omo fo'yinbo le je'ka so tibile


Test my microphone like one two
Anytime i ring baby come through
Anything you want me I wan do
Omo mo ma da'bira
If you start to dey feel yourself too much
E go be later
Cos nothing fit shake a man o no aah
Bad bad bad bad girl you be
Wey the pop corn play movie
Hurricane katrina she twist
Make me scream ooo wii oooo wii

Carry me go like motor
Blow my timeline with your photos
Ring for my head like an echo
I go dey for u ma lo soro

Isale lo wa in the shower
Baby go lower take some vanilla
Under my umbrella
Bad girl Rihanna
Mole se magic
Professor pella
Isale lower in the shower
Baby go slower do it for an hour
Mo ti pe gan abedi pelle
Omo fo'yinbo le je'ka so ti'bile
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Samuel Atabor, Super Pimpin
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Back to: Super Pimpin'



Super Pimpin' - Lower Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Super Pimpin'
Language: English
Length: 2:36
Written by: Samuel Atabor, Super Pimpin
[Correct Info]
Tags:
No tags yet