Yeah yeah
Yeah yeah
Yeah yeah yeah
You go relate oh my padi
When you get this money oh
Plenty plenty money
Kaomi dey kudi oh
Wahala yin ko kanmi
Magbe de odomi oh
Oluwa mi shomi
Pelu awon temi ye a ye a
Owo
Kudi Ego oh
Pounds dollars Sego
Owo Shaka let's go oh
Balling passy figo
Money matter Jami oh
Money na water e no dey dry oh
Hustel jago jami oh
Make money enter make e circulate
The one wey be say I no go fit calculate
Wetin God do for me I Dey appreciate
Na my matter only me go fit to meditate
You know how e be
Tiba gba raba
Moma jaye titi gbe mama losi mecca
24/7 Kin ma gba raba
Oluwa jowo maa semi ni
Owo
Kudi Ego oh
Pounds dollars Fego
Owo Shaka lesgo oh
Balling passy figo
Money matter Jami oh
Money na water e no dey dry oh
Hustel jago jami oh
Kenikeni mase tenmi
Money matter gidi ganni
E sweet mi pass kopiko
Even fake love go plenty
They go wan dey gum body
Aje they go chop koboko
Make money enter make e circulate
The one wey be say I no go fit to calculate
Wetin God do for me I Dey appreciate
Na my matter only me go fit to meditate
Ni tori owo ni mose sanle
Na my hustle carry me away
Mode mo pe mosi maa kore
Owo
Kudi Ego oh
Pounds dollars Fego
Owo Shaka lesgo oh
Balling passy figo
Money matter Jami oh
Money na water e no dey dry oh
Hustel jago jami oh