Back to Top

Suwopp - Wey Money Dey Lyrics



Suwopp - Wey Money Dey Lyrics




[ Featuring Moviee x gmgezeh ]

Man di work everyday still di hustle
We di work everyday still di struggle
Ye this life just a game I di juggle
Animals in a cage in di jungle
Dey tell me save
I say no way
Cuz who go spend wey I nor dey
Dem say I crase me head nor dey
But I know say me kind den dem nor dey

Many many days i be pray
Leh I no cam dull
So i stand tall
Cause i no wann fall
Gave you my all
You no love me small
So I continue go de trabaye
No wahala i just wann jaiye
All my guy dem de pop champagne
All my guy dem de pop and still get money
They still get money

Wey money dey we go fire dem
Wey money dey we go fire dem
Wey money dey we go fire dem
Wey money dey we go fire dem
We go fire dem dem dem
We go fire dem
We go fire dem
We go fire

If you no go you no go know my story
Steady paper chasing but na god get the glory
My back against the wall showed who my true friends be
But god dey my case badmind no fit test me
Many things don sup for ghetto wey mouth no fit say
Na why I dey grind make the hustle sha pay
Garri no be steak
The way I dey hustle I for almost lose my mind
If you know you owe me better pay me on time
Na rich man dey get padi
I no fit dull myself I no come to drink garri
Subhanallah my faith in jah he knows what's best for me
Tori owo mi o le sun you know my pedigree
Emi jagunlabi if dem wan war
Moviebros on top you can check the score
Omo alubarika ni mi confam
Day after day I dey grind

Wey money dey we go fire dem
Wey money dey we go fire dem
Wey money dey we go fire dem
Wey money dey we go fire dem
We go fire dem dem dem
We go fire dem
We go fire dem
We go fire

Money nor dey say dem nor wan fi stay here
Turn dem face wey tem cam for shabe
Man I hate it here
Sometimes I really hate it here
Ye one mic
All a nigga need is one mic
To tell you how I'm feeling so I
Get out my loose leaf and I write I write I write
Wey money dey u de see we go fire dem
Somebody call on the fire man
Tell them wopp don set fire dem
Oooo wopp don set fire dem
Wey money dey u de see we set fire dem
Somebody call on the fire man
Tell them wopp don set fire dem
Oooo wopp don set fire dem

Wey money dey we go fire dem
Wey money dey we go fire dem
Wey money dey we go fire dem
Wey money dey we go fire dem
We go fire Dem dem dem
We go fire dem
We go fire dem
We go fire
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Man di work everyday still di hustle
We di work everyday still di struggle
Ye this life just a game I di juggle
Animals in a cage in di jungle
Dey tell me save
I say no way
Cuz who go spend wey I nor dey
Dem say I crase me head nor dey
But I know say me kind den dem nor dey

Many many days i be pray
Leh I no cam dull
So i stand tall
Cause i no wann fall
Gave you my all
You no love me small
So I continue go de trabaye
No wahala i just wann jaiye
All my guy dem de pop champagne
All my guy dem de pop and still get money
They still get money

Wey money dey we go fire dem
Wey money dey we go fire dem
Wey money dey we go fire dem
Wey money dey we go fire dem
We go fire dem dem dem
We go fire dem
We go fire dem
We go fire

If you no go you no go know my story
Steady paper chasing but na god get the glory
My back against the wall showed who my true friends be
But god dey my case badmind no fit test me
Many things don sup for ghetto wey mouth no fit say
Na why I dey grind make the hustle sha pay
Garri no be steak
The way I dey hustle I for almost lose my mind
If you know you owe me better pay me on time
Na rich man dey get padi
I no fit dull myself I no come to drink garri
Subhanallah my faith in jah he knows what's best for me
Tori owo mi o le sun you know my pedigree
Emi jagunlabi if dem wan war
Moviebros on top you can check the score
Omo alubarika ni mi confam
Day after day I dey grind

Wey money dey we go fire dem
Wey money dey we go fire dem
Wey money dey we go fire dem
Wey money dey we go fire dem
We go fire dem dem dem
We go fire dem
We go fire dem
We go fire

Money nor dey say dem nor wan fi stay here
Turn dem face wey tem cam for shabe
Man I hate it here
Sometimes I really hate it here
Ye one mic
All a nigga need is one mic
To tell you how I'm feeling so I
Get out my loose leaf and I write I write I write
Wey money dey u de see we go fire dem
Somebody call on the fire man
Tell them wopp don set fire dem
Oooo wopp don set fire dem
Wey money dey u de see we set fire dem
Somebody call on the fire man
Tell them wopp don set fire dem
Oooo wopp don set fire dem

Wey money dey we go fire dem
Wey money dey we go fire dem
Wey money dey we go fire dem
Wey money dey we go fire dem
We go fire Dem dem dem
We go fire dem
We go fire dem
We go fire
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Daniel Ezeh, Sulaiman Jalloh, Mohamed Kossay
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Suwopp



Suwopp - Wey Money Dey Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Suwopp
Featuring: Moviee x gmgezeh
Language: English
Length: 3:31
Written by: Daniel Ezeh, Sulaiman Jalloh, Mohamed Kossay
[Correct Info]
Tags:
No tags yet