[ Featuring Chief Priest ]
I've found the one I've been waiting for long
Baby wey dey love me wey dey make me feel among
This kind loving wey dey sweet me for my body
Achara Ugo bianu o soro mu o ka anyi na ba
I love you I love you I swear baby boo no be lie no go leave me,no stress me no go leave me hanging you're my prayer answered everything
I find is in you
Onye nke mu o akwa Muna gi ga ebi o
Chorus:
I love you make you no go leave me
I love you make you no go leave me
I love you,I love you,I love you
Anywhere you dey na dia I go dey
Verse 2:
Ehh akwa Muna gi ga ebi o
I don fall in love o with you
Mama eh you give me loving wey dey sweet me for body o
Baby bu nke mu o
Emesie na Muna gi ga alu
Dem dey talk but dey no fit separate us o baby o
I love you,I love you I say it all over again ahh na here I go dey
Chorus:
I love you make you no go leave me
I love you make you no go leave me
I love you,I love you,I love you
Anywhere you dey na dia I go
Dey
Bridge :
I love you make you no go leave me
I love you make you no go leave me
I love you,I love you,I love you
Anywhere you dey na dia I go dey