Back to Top

Symparthegod - Livin' Up Lyrics



Symparthegod - Livin' Up Lyrics
Official




[ Featuring Lummyyy ]

I've been living my life original
Why they hating on me, no, reason am
I've been living up, check my face
Me I gotta go run my race
Cos there's no way
I don't ever care what they say
All they wanna do is complain
They can never stay where I stay
Aye aye
All of them act like they know where the boy come from
I never sleep since the day when they thief my phone
I never jump since the last time I lick tom tom
I just dey stand up and down like a commando
I never thief from the pot wey my mama cook
I still dey wait for my girl, my baby oku
Apart from them and my sisters
Need no assistance
Me never back down, surrender
Okay okay
Wey dem, run come, run come my way
See something, no mention my name
Me just dey I settle my lane
No long thing
Cos
I've been living my life original
Why they hating on me, no, reason am
I've been living up, check my face
Me I gotta go run my race
Cos there's no way
I don't ever care what they say
All they wanna do is complain
They can never stay where I stay
I am living a life that is sweeter
Living a life that is richer
I am living a life with no trigger
Living a life wey no bitter
Cos I get biggie God wey dey make me ball
Wey dey give my voice melody
Na this biggie God wey dey make me shine wey dey give my dice double six
If you look at me close, you go know
Say this grace, for the face e dey show
And the reason I get wey dey make me proud
Na cos say my God no stop the flow
Cos there is no way ay ay
Never in my DNA to fail
Never ever care what they say ay ay
Forward and clear, the only way ay ay
No way ay ay
Never in my DNA to fail
Never ever care what they say ay ay
Forward and clear, the only way ay ay
I've been living my life original
Why they hating on me, no, reason am
I've been living up, check my face
Me I gotta go run my race
Cos there's no way
I don't ever care what they say
All they wanna do is complain
They can never stay where I stay
Living my life original
Why they hating on me, no, reason am
I've been living up, check my face
Me I gotta go run my race
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

I've been living my life original
Why they hating on me, no, reason am
I've been living up, check my face
Me I gotta go run my race
Cos there's no way
I don't ever care what they say
All they wanna do is complain
They can never stay where I stay
Aye aye
All of them act like they know where the boy come from
I never sleep since the day when they thief my phone
I never jump since the last time I lick tom tom
I just dey stand up and down like a commando
I never thief from the pot wey my mama cook
I still dey wait for my girl, my baby oku
Apart from them and my sisters
Need no assistance
Me never back down, surrender
Okay okay
Wey dem, run come, run come my way
See something, no mention my name
Me just dey I settle my lane
No long thing
Cos
I've been living my life original
Why they hating on me, no, reason am
I've been living up, check my face
Me I gotta go run my race
Cos there's no way
I don't ever care what they say
All they wanna do is complain
They can never stay where I stay
I am living a life that is sweeter
Living a life that is richer
I am living a life with no trigger
Living a life wey no bitter
Cos I get biggie God wey dey make me ball
Wey dey give my voice melody
Na this biggie God wey dey make me shine wey dey give my dice double six
If you look at me close, you go know
Say this grace, for the face e dey show
And the reason I get wey dey make me proud
Na cos say my God no stop the flow
Cos there is no way ay ay
Never in my DNA to fail
Never ever care what they say ay ay
Forward and clear, the only way ay ay
No way ay ay
Never in my DNA to fail
Never ever care what they say ay ay
Forward and clear, the only way ay ay
I've been living my life original
Why they hating on me, no, reason am
I've been living up, check my face
Me I gotta go run my race
Cos there's no way
I don't ever care what they say
All they wanna do is complain
They can never stay where I stay
Living my life original
Why they hating on me, no, reason am
I've been living up, check my face
Me I gotta go run my race
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Tolulope Akinlabi, Aima Daodu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Symparthegod



Symparthegod - Livin' Up Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Symparthegod
Featuring: Lummyyy
Language: English
Length: 2:48
Written by: Tolulope Akinlabi, Aima Daodu
[Correct Info]
Tags:
No tags yet