To all the bad days wey we throwback
Alcohol trips no be soda
Dem no dey hear talk from a broke man
So if you wan talk padi hold pa
But eyi to se funmi soda
When I dey para when I dey down
I no go fit vex for my brother
But Any any ways it is over
You no go fit give up on me
Not now my gee
Semo pe Otipe ta tin ba bo
Wey you dey always call me bad boy
Shey you remember
My number one fan before
But I understand
You go fan yourself before you fan person
If I no fan me
Oru ma fe pami hmm hmm
And If my fire no dey burn again shey you go dey for me
Ahbi you go keep your distance
Shey if I dey sing you go fit dance
If my fire no dey burn again shey you go dey for me
Ahbi you go keep your distance
Shey if I dey sing you go fit dance
To all the bad days wey we throwback
Alcohol trips no be soda
Dem no dey hear talk from a broke man
So if you wan talk padi hold pa
But eyi to se funmi soda
When I dey para when I dey down
I no go fit vex for you brother
But Any any ways it is over
But dem no dey deliver like this even for labour room
A kole ma gbebon rin
You be my neighbor
All the love wey you show me mio le gbagbe oloun
Otiyo o wa lon wa bekun bekun
Omode ole stubborn ka le fekun fekun paje
Omolomo thread carefully she jeje
And If my fire no dey burn again shey you go dey for me
Ahbi you go keep your distance
Shey if I dey sing you go fit dance
If my fire no dey burn again shey you go dey for me
Ahbi you go keep your distance
Shey if I dey sing you go fit dance
To all the bad days wey we throwback
Alcohol trips no be soda
Dem no dey hear talk from a broke man
So if you wan talk padi hold pa
But eyi to se funmi soda
When I dey para when I dey down
I no go fit vex for you brother
But Any any ways it is over