Back to Top

Taiyel - Celebrate Lyrics



Taiyel - Celebrate Lyrics




Me I put in my very best
Hands on deck
Sure say my win must come
So many times I don see
Many artist
Many many don blow
I dey pray my own go come
(Go come)
I dey pray my own go come
(Go come)
I dey pray my own go come
(Go come)
I dream say my own go come
(Go come)
Celebrate
Celebrate
Celebrate coz its my turn
Celebrate
Celebrate
Celebrate coz its my turn
Its not delay
If not today
I won't give up
I can't give up
My gbedu on the move
Got me feeling good
I'm getting viral on your ticktok

Say dem dey feel me from the west side
Say them dey feel me from the east side
From a couple of thousand
In no time
Change it to millions
Who be dem wey dey doubt us
I don say wan ma damo o
Every day I dey thank God
Dey thank God
I dey thank God

Yeah yea
Brick pon brick
Blood tear sweat
I put my very 100
May no body come tell me no nonsense
Been on my grind
God dey connect me
Dream manifesting
More money coming
No my fire can't cool
Always burning
Some many days
Been ah long way we coming
Bad days are gone
And the good days are coming

Celebrate
Celebrate
Celebrate coz its my turn
Celebrate
Celebrate
Celebrate coz its my turn
Its not delay
If not today
I won't give up
I can't give up
My gbedu on the move
Got me feeling good
I'm getting viral on your ticktok

Say dem dey feel me from the west side
Say them dey feel me from the east side
From a couple of thousand
In no time
Change it to millions
Who be dem wey dey doubt us
I don say wan ma damo o
Every day I dey thank God
Dey thank God
I dey thank God
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Me I put in my very best
Hands on deck
Sure say my win must come
So many times I don see
Many artist
Many many don blow
I dey pray my own go come
(Go come)
I dey pray my own go come
(Go come)
I dey pray my own go come
(Go come)
I dream say my own go come
(Go come)
Celebrate
Celebrate
Celebrate coz its my turn
Celebrate
Celebrate
Celebrate coz its my turn
Its not delay
If not today
I won't give up
I can't give up
My gbedu on the move
Got me feeling good
I'm getting viral on your ticktok

Say dem dey feel me from the west side
Say them dey feel me from the east side
From a couple of thousand
In no time
Change it to millions
Who be dem wey dey doubt us
I don say wan ma damo o
Every day I dey thank God
Dey thank God
I dey thank God

Yeah yea
Brick pon brick
Blood tear sweat
I put my very 100
May no body come tell me no nonsense
Been on my grind
God dey connect me
Dream manifesting
More money coming
No my fire can't cool
Always burning
Some many days
Been ah long way we coming
Bad days are gone
And the good days are coming

Celebrate
Celebrate
Celebrate coz its my turn
Celebrate
Celebrate
Celebrate coz its my turn
Its not delay
If not today
I won't give up
I can't give up
My gbedu on the move
Got me feeling good
I'm getting viral on your ticktok

Say dem dey feel me from the west side
Say them dey feel me from the east side
From a couple of thousand
In no time
Change it to millions
Who be dem wey dey doubt us
I don say wan ma damo o
Every day I dey thank God
Dey thank God
I dey thank God
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Taiwo Lawanson
Copyright: Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Peermusic Publishing

Back to: Taiyel



Taiyel - Celebrate Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Taiyel
Language: English
Length: 2:33
Written by: Taiwo Lawanson
[Correct Info]
Tags:
No tags yet