Back to Top

Tamuzki - VACAY Lyrics

Tamuzki - VACAY Lyrics
Official

Creator!
Oh my God, it's Daddy Tam
Sometimes I dey vex if you vex for me
Even if you vex, use your head no go shout for me
I no understand wetin dey bring all that see finish
Before you know she go say I no fit speak english
When I dey toast you that year you dey hear pidgin
All of a sudden you wan come dey form baddie
You go offend me then start to dey shine your teeth
I don tire for your matter I dey find exit, abeg
I don't want to talk about the things in the past
She say I'm a very bad boy na lie
Me I never know wetin I do wen them cast
If you dey doubt you can ask my guys

I no understand, I no fit dey concentrate
Me I no go lie, I for like make we go my place
Pack your things and follow
Weekend for my place oh
Be like e vacay oh
Be like e vacay oh
E get this Barney wen I see last week for club
She dey follow me dey talk, she no wan fall in love
As omo ogbon I comot I dey find sodiq
I see the bastard for toilet dey stand at ease
Normally I understand so I forge ahead
I dey for background I say make I buy Martel
Naso the shenkens dey talk say she like my pef
This one dey hungry, she wan follow me go hotel, abeg

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Writer: Tamunotonye Matthew
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Tamuzki

Tamuzki - VACAY Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Tamuzki
Language: English
Length: 2:32
Written by: Tamunotonye Matthew
[Correct Info]
Tags:
No tags yet