Back to Top

Broke and Famous Video (MV)




Performed By: Tanzeel
Language: English
Length: 3:11
Written by: Abbas Alli, Mohammed Alli




Tanzeel - Broke and Famous Lyrics
Official




You see this jam
You see this see this jam
Dont take it too seriously
Don't but if you dey lie
If you dey lie gbas gbos gbas
Iya alaya anybody
Famous
Where do you stay
Live on the island
Broke
We dey squat we dey form landlord
Famous
I cant use any phone but an iPhone
Broke
E no mean we go sell kidney
Famous
We never get money chop belefull
Broke
But we still carry gold for teeth oh
Famous
We dey brag we dey lie nobi lie
Broke
Sweet girl i go buy you money
Famous
We too floss we dey drive big benz
Broke
Two years we dey owe landlord
Famous
Nobi we
We rock Louis vuitton
Broke
Even na fake we
We dont give a f*ck
Famous
Nobi say we don travel before
Broke
We just get many many accent
Famous
Nobi say we don travel before
Broke
We just get many many accent
Famous
If to say no dey like wetin dey
If to say no dey like wetin dey
Owan puro sako
Oun puro sako
Otun fi mi sako
Oun fimi sako
I get money na dem
Who you be na dem
Oversea
I know sanwoolu na dem
Ogbeni sanwo mi
Alaye yi sanwo mi
Padi mi sanwo mi
Olomoge sanwo mi
We hash tag Vacation is bae
Broke
Hash tag summer body loading
Famous
Meanwhile we no get passport
Broke
Na visa we dey find we must fly
Famous
Last week i travel London
Broke but dem see you for Osapa london
Famous
We go buy breast we go buy yansh
Broke
Arabian cash we go die hia
Famous
We go like carry you for the weekend
Broke
Why i go wan pay shebi you be fan
Famous
Nobi we fault say the girls to dey fall
Broke
We too f*ck baby mamas of course
Famous
We dey marry fine girls for sure
Broke
Na to maintain dem be war
Famous
We dey marry fine girls for sure
Broke
Na to maintain dem be war
Famous
If to say no dey like wetin dey
If to say no dey like wetin dey
Owan puro sako
Oun puro sako
Otun fi mi sako
Oun fimi sako
I get money na dem
Who you be na dem
Oversea
I know sanwoolu na dem
Ogbeni sanwo mi
Alaye yi sanwo mi
Padi mi sanwo mi
Olomoge sanwo mi
Famous
One million followers for instagram
Broke
Why you come get nine likes naaaa
Famous
Fam you called me ainit
Broke
I just got back yesterday init brov
Famous
Haaaaa 10MB bonus data
Broke
Iwo noni gbos gbas gbos lori twitter
Famous
Heeey heeey
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




You see this jam
You see this see this jam
Dont take it too seriously
Don't but if you dey lie
If you dey lie gbas gbos gbas
Iya alaya anybody
Famous
Where do you stay
Live on the island
Broke
We dey squat we dey form landlord
Famous
I cant use any phone but an iPhone
Broke
E no mean we go sell kidney
Famous
We never get money chop belefull
Broke
But we still carry gold for teeth oh
Famous
We dey brag we dey lie nobi lie
Broke
Sweet girl i go buy you money
Famous
We too floss we dey drive big benz
Broke
Two years we dey owe landlord
Famous
Nobi we
We rock Louis vuitton
Broke
Even na fake we
We dont give a f*ck
Famous
Nobi say we don travel before
Broke
We just get many many accent
Famous
Nobi say we don travel before
Broke
We just get many many accent
Famous
If to say no dey like wetin dey
If to say no dey like wetin dey
Owan puro sako
Oun puro sako
Otun fi mi sako
Oun fimi sako
I get money na dem
Who you be na dem
Oversea
I know sanwoolu na dem
Ogbeni sanwo mi
Alaye yi sanwo mi
Padi mi sanwo mi
Olomoge sanwo mi
We hash tag Vacation is bae
Broke
Hash tag summer body loading
Famous
Meanwhile we no get passport
Broke
Na visa we dey find we must fly
Famous
Last week i travel London
Broke but dem see you for Osapa london
Famous
We go buy breast we go buy yansh
Broke
Arabian cash we go die hia
Famous
We go like carry you for the weekend
Broke
Why i go wan pay shebi you be fan
Famous
Nobi we fault say the girls to dey fall
Broke
We too f*ck baby mamas of course
Famous
We dey marry fine girls for sure
Broke
Na to maintain dem be war
Famous
We dey marry fine girls for sure
Broke
Na to maintain dem be war
Famous
If to say no dey like wetin dey
If to say no dey like wetin dey
Owan puro sako
Oun puro sako
Otun fi mi sako
Oun fimi sako
I get money na dem
Who you be na dem
Oversea
I know sanwoolu na dem
Ogbeni sanwo mi
Alaye yi sanwo mi
Padi mi sanwo mi
Olomoge sanwo mi
Famous
One million followers for instagram
Broke
Why you come get nine likes naaaa
Famous
Fam you called me ainit
Broke
I just got back yesterday init brov
Famous
Haaaaa 10MB bonus data
Broke
Iwo noni gbos gbas gbos lori twitter
Famous
Heeey heeey
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Abbas Alli, Mohammed Alli
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Tanzeel

Tags:
No tags yet