Back to Top

TAZII - New Milli Lyrics



TAZII - New Milli Lyrics
Official




Ko easy
E no easy
You don dey record
He say e don dey record
Mad o
Street runner, street runner
TAZII
Street runner
Wey dey fire catapult
Big baller
Wey dey shake all their dommot
Head hard e dey be like Coconut
Uptown dem go feel am for the North
Guess who, guess who
Woni awa noni
Won be, won be
Won o le bawa noni
1-9-4-2
Tell me what you gonn do
Bring more bottle
Naira in the bundle
Been a good boy now a bando baby
If I don send the account you pay me
Aza too sure make yunno go delay me
Too sure, make yunno go delay me
Addicted to cash
Eyan Lady Donli
Call me for the show
I don reach the venue early
Holla my gees awon temi RTB
Bad boy gbomo mejo sinu BRT
Oluwe shi ma we lai si ewe
Toba de Moscow wa ri pe ko sere
TAZII bad boy oo kere
Ita lawa oloun awa o si nle
2 gram for the road I pam
High grade who won check am e bam
Men mount you go see am confam
Touchdown new cash in the account
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
Mysterious and dangerous
Dark shades on my eyes cus it's obvious
The kpoli burst, shayo don dey enter us
Tell me when we just dey start wey dem dey envy us
And we still dey go far
All of the time wey dem run me local
Who never start no go know the distance
Overtaking na for who dem give chance
1, 2 open the door
3, 4 shayo galore
5, 6 make dem roll up sticks
How many many meter me I no mind six
Commot for there
E too clear
No fear
The plug don near
Commot for there
E too clear
No go dey be
When the funds don, funds don
2 gram for the road I pam
High grade who won check am e bam
Men mount you go see am confam
Touchdown new cash in the account
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Ko easy
E no easy
You don dey record
He say e don dey record
Mad o
Street runner, street runner
TAZII
Street runner
Wey dey fire catapult
Big baller
Wey dey shake all their dommot
Head hard e dey be like Coconut
Uptown dem go feel am for the North
Guess who, guess who
Woni awa noni
Won be, won be
Won o le bawa noni
1-9-4-2
Tell me what you gonn do
Bring more bottle
Naira in the bundle
Been a good boy now a bando baby
If I don send the account you pay me
Aza too sure make yunno go delay me
Too sure, make yunno go delay me
Addicted to cash
Eyan Lady Donli
Call me for the show
I don reach the venue early
Holla my gees awon temi RTB
Bad boy gbomo mejo sinu BRT
Oluwe shi ma we lai si ewe
Toba de Moscow wa ri pe ko sere
TAZII bad boy oo kere
Ita lawa oloun awa o si nle
2 gram for the road I pam
High grade who won check am e bam
Men mount you go see am confam
Touchdown new cash in the account
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
Mysterious and dangerous
Dark shades on my eyes cus it's obvious
The kpoli burst, shayo don dey enter us
Tell me when we just dey start wey dem dey envy us
And we still dey go far
All of the time wey dem run me local
Who never start no go know the distance
Overtaking na for who dem give chance
1, 2 open the door
3, 4 shayo galore
5, 6 make dem roll up sticks
How many many meter me I no mind six
Commot for there
E too clear
No fear
The plug don near
Commot for there
E too clear
No go dey be
When the funds don, funds don
2 gram for the road I pam
High grade who won check am e bam
Men mount you go see am confam
Touchdown new cash in the account
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
New milli, new milli
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Timothy Adedotun
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: TAZII



TAZII - New Milli Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: TAZII
Language: English
Length: 2:30
Written by: Timothy Adedotun
[Correct Info]
Tags:
No tags yet