Wena (O fi eshe lu)
Vuvuzela (cyakoto)
Wena (cyakutu)
Nakupenda
Yoooo
Wena vuvuzela (Woh Tega pon dis)
Wena (Sucre) Nakupenda
Gbes
My baby viviana
Na you Dey cos biggy yawa (Ukwu le)
Na everyman dey for your corner
But na you dey control me dada
Yo oh oh oh oh
Soon as you enter party scatter
Na you Dey cos all this drama
Yo oh oh oh oh
You make dem man them kill their self Like biggy and 2 paca
Yo oh oh oh oh
Oh girl you wavy
You dey turn me on daily
I like to see your body shaking
Come give me your juice make I taste it Oh oh oh
Oh girl you wavy
You Dey turn me on daily
I like to see your body shaking
Come give me your juice
Make I taste it oh
Oh baby blow my Vuvu
Wena Vuvuzela
Oh baby blow my Vuvu
Wena Nakupenda
(Oh baby blowwwwww)
Wena (Make me want to do do)
Vuvuzela
Baby blow my ahhh ahhhh
Wena (You make wanna) Nakupenda
Yehhh
Interlude
Nakupenda
Yeah yeah yeah yeah
Nakupenda
Out of all of the girls I chase
You be the only one wey make me rest my case
Baby let me put my hands on your waist
Cnd I go make sure you go follow me go my place
Oh baby come to the center
I swear you no go regret am
I want to put my hands upon your body Hope say you no go vex oh
Because I know
Oh girl you Wavy (Yo oh oh oh)
You Dey turn me on daily (You oh oh eh)
I like to see your body shaking (Yo oh oh oh)
Come give me your Juice make I taste It Oh oh oh
Oh girl you wavy
You dey turn me on daily
I like to see your body shaking
Come give me your juice
Make I taste it oh
Oh baby blow my Vuvu
Wena Vuvuzela
Oh baby blow my Vuvu
Wena nakupenda
(Oh baby blowwwwww) Wena (Make me want to do do)
Vuvuzela
Baby blow my ahhh ahhhh wena (You make wanna)
Nakupenda
Yehhh