I've been working every day man must get the muller
Striving every day ko ba le daa
You know, time no wait for any man ehh
Omo yemi no think am everything ma da
Try and get money, make you work hard
You know money dey very important ahh
Say am ready to run all my race
Bi ase ma nse, you can ask O P Jay
Na me sabi how i dey play my game
No padi for jungle, you sabi my face?
Say am ready to run all my race
Bi ase ma nse, you can ask O P Jay
Na me sabi how i dey play my game
No padi for jungle, you sabi my face?
As you see me so me i no dey fo
Banu so ma beyan so
I pray to jah make i no fall
I've seen many things, me i just lock up
And as omo ogbon i gats to focus
Banu so ma beyan so
Na wetin dey my mind i go talk
Them no fit do anything kan ma gbo
This is life I choose
Life hard
I buckle my shoes
I pray against any obstacles
Any yawa me sef tackle uh
This is life I choose
Life hard
I buckle my shoes
I pray against any obstacles
Any yawa me sef l tackle
Wo, Gbedu de
Gbedegbede
OG fun won ni verse
Lo ni ferefere
I know this life gan
O gba kelekele
Temitopzkid gbewon sare
Bi ketekete
Surulere, I'm a beast
Walahi won le guide e
Ti n be re tan
Ajeh e de le stand e
Verse on verse leleyi
Padi mi ma looseguard e ...
Sapa keh holy Micheal oya bami dodge e
Ki lon sup, oya jamitan guy
Ki lo de ma lo so mi do ta e
Fine girl je ki n ma bo pata e
O dry, ki n pump omi si Abe e
Ki lon sup, oya jamitan guy
Ki lo de ma lo so mi do ta e
Fine girl je ki n ma bo pata e
O dry, ki n pump omi si Abe e
As you see me so me i no dey fo
Banu so ma beyan so
I pray to jah make i no fall
I've seen many things, me i just lock up
And as omo ogbon i gats to focus
Banu so ma beyan so
Na wetin dey my mind i go talk
Them no fit do anything kan ma gbo
Say am ready to run all my race
Bi ase ma nse, you can ask O P Jay
Na me sabi how i dey play my game
No padi for jungle, you sabi my face?
As you see me so me i no dey fo
Banu so ma beyan so
I pray to jah make i no fall
I've seen many things, me i just lock up
And as omo ogbon i gats to focus
Banu so ma beyan so
Na wetin dey my mind i go talk
Them no fit do anything kan ma gbo