Emi ni omo nobody that want become somebody
So tell me make I gbe body if you no fit ginger me
E no easy for everybody, so I gats to hustle for money, ah if I no make this money wetin I go tell mummy
Omoologo daya
Mo duro dede mo tun gara
Baba gbo adura wa
Temitopzkid I get the power
I dey calcul, I wan make money in bundle bundle
Make I be like chatta bundle
Ki inaa mi ma jo biti candle
Hmm fo mi boju
Mama tell me say ma se kanju
But ti o ba tun le ju ma se voodoo
And we dey hustle gan loru moju
Everyday by day
I dey pray to Jah make he bless my way
Eni pass lo mo we
Call in baba God make he show me the way
I dey find one babe
Wey go twerk, wey go burst my brain
Me and my guys make we pop champaign
Make we dance our sorrow away
I wan reason
Give me one Cana make I puff it
Tell me what you see when you see me
Ahn Bamseter no go kill me
Oti sure pe mo ma de be, Fear God ti gbe mi de be
Them go sign me for record label
Say e sure for me na why I no dey fear
My mama dey pray for me
So e sure e go be for me
Setter make you knack that beat
Yeah mo ti set wanna gbe body