I been dey think say na me be the one wey go carry all my people make we comot for the trenches
I dey draw I dey Sing I dey Paint I dey Write I dey ball but I still sitdown for these benches
And My Light e dey Shine and My Light e dey bright but for Night, But for Night, I dey fear things
Elohim cover me, My Mama? She dey pray for my Life And My Work, Do you get this?
Do you Hear? Do you Get This?
Many Many Times, I dey Hear things
And Plenty Many Times, I dey hear things
And e be Like From my Village them dey Send Things
Do you Hear? Do you Get This
Many Many Times I dey Hear things
And Plenty Many Time I dey hear things
And e be Like From my Village them dey Send Things
And so I say One day
One day One day One day Oh
Me I dey Hustle from monday to sunday
Sunday Sunday Sunday Oh
Me I go make my money One day
One Day One day One day Oh
Me I dey Hustle from monday to sunday
Sunday Sunday Sunday Oh
Me I dey Hustle from Monday To
In the Night I dey wake I dey pray telli God Make e fit cover me show me Way Eh
In the Day I dey fight I dey Cry I no Send your Papa And My White E dey stain
No Be childs But for Mind I don Try But For Life I dey strive Still Abuse go dey rain
In the end Shey Na Me, Mon a Mi, Family my Baby Elohim We dey Praiseee
I no fit talk about my pain
Even though dem position kpoli for my brain oh no
Journey to Paradise When I feel sober
Na music wey dey Ginger me
I don cut my dada
I don go Calabar o
Many Kilometer o
I cannot kill myself So I made it out eventually
And so I say One day
One day One day One day Oh
Me I dey Hustle from monday to sunday
Sunday Sunday Sunday Oh
Me I go make e my money One day
One Day One day One day Oh
Me I dey Hustle from monday to sunday
Sunday Sunday Sunday Oh
Me I dey Hustle from Monday To