I geti girlie wey dey spam my phone to make me feel alright
Many body I dn see No fit to make me feel Alright
That barnie wey dey snub dn they beg me make I please her right
Say she want to come over bend and make me feel alright
I see her red And white I come dey think say she dey upright
How I wan take tell am say na money make man dey outside
I see her red and white I come dey think say she dey upright
How I wan take tell am say na money make man Feel alright
I dey feel alright
Ah baby girl we turn up hit up
Me and you we turn up hit Up
Baby girl we turn up hit Up
Ah no go fit to tell you shut up
Ah baby girl we turn up hit up
Me and you we turn up hit Up
Baby girl we turn up hit Up
Ah no go fit to tell you shut up
To say the truth you know I no dey beef alright
Give Ceaser what belongs to Him alright
Make we no go put two leg for jeans alright
She say na love i know say na conji alright
Now she seen it say she wants to freeze alright
Baby girl you been asking for this alright
What you ask na wetin you receive alright
Here we get no apologies alright
Ah baby girl we turn up hit up
Me and you we turn up hit Up
Baby girl we turn up hit Up
Ah no go fit to tell you shut up
Ah baby girl we turn up hit up
Me and you we turn up hit Up
Baby girl we turn up hit Up
Ah no go fit to tell you shut up