Back to Top

Born Throway Video (MV)

Performed By: Timaya
Featuring: Tj 2Solo, Dem Mama Soljas
Length: 4:04

Timaya - Born Throway Lyrics
Official

[ Featuring Tj 2Solo, Dem Mama Soljas ]

Yeah yeah yeah yeah yeah
Timaya
Tj 2Solo

So because we no get money dem say we no dey vex
Cause we been no get dem say we no go fit contest
Tell dem all about our mama
Dem all about our papa

Then because we no get money dem say we no dey vex
Cause we been no get dem say we no go fit contest
Tell dem all about our mama
Dem all about our papa

Everybody dem are call me a born throway
Make una see wetin una throway
Na who Jehovah nissi don pave the way
Make una see where I dey today

Everybody dem are call me a born throway
I say born throway born throway born throway
Make una see where I dey today
Born throway now I don dey pay

Right now me a peace ambassador
Me a friend to the governor
Run up to the President
Na we get the parliament

Everybody no more omo da
See the people too dey lẹnúẹ núẹ
Say back inna the days na so dem lẹnúẹ núẹ
But right now me no mind dem me no send dem
Anyhow now me no blame dem

For your pocket
Whoever you are it's in your pocket
If you no like me go hide inside casket
Right now say my life e don locket

Oluwa don bless me Chineke bless me Edumare bless me oh
That's why mí tí wàpá jú mí tí pọ pọ jú
Mí tí pọ pọ jú oh eh

Everybody dem are call me a born throway
Make una see wetin una throway
When Jehovah nissi don pave the way
Make una see where I dey today

Everybody dem are call me a born throway
Born throway born throway born throway
Make una see where I dey today
Born throway now I don dey pay

TJ na me be the general
You can never see my funeral
No go think who drink my mineral
And always we go dey so contral

Anytime dem see me na so dem salute
Let dem know say me no go ever kaput
You know say me go ever look you
Then you can never put my life in a lutas

Pray today me am thinking feeling my life twice
You know say 2Solo me I got the drive time
I go continue to dey strive
Cause nothing do the first among the first five

Tj, me a boy of abundance
Anywhere I go I get assurance
Plenty plenty attendance
That's why dem know me a boy of substance

Dem throway now I don dey pay

Born throway
See I just dey flying very high in the sky
You no go die we go just dey multiply
Dem are want make we pai but we go dey flying
My guy we no go die

Everybody me I do this song with the Judas rejected
Now we elected me so connected
Me am so gifted me am so lifted
Me am so me am so me am so
High high high high

Dem used to look at us like we contraband
But right now na we get the ground
Now we don dey very high above the ground
See all of dem dem dey underground

Everybody dem been no been regard us
Dem been no been like us
But right now
I can see many smiles on the face of my mama yeah
On the face of my papa

Born throw

Everybody dem are call me a born throway
Make una see wetin una throway
Na who Jehovah nissi don pave the way
Make una see where I dey today

Everybody dem are call me a born throway
Born throway born throway I say born throway
Make una see where I dey today
Born throway now I don dey pay

Am clean out men
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Back to: Timaya

Tags:
No tags yet