Back to Top

Timikoda - True Talk (Blow) Lyrics



Timikoda - True Talk (Blow) Lyrics
Official




Omo igala sing for Yoruba
Gel my hair like Sisco be like mammy water
If you can't sign me my n*gga waka
Me I just wan blow yeah
Okiemute them say e use him mama
Wetin I gain if I no make my mama life beta
All this pain and all this shame go waka
Cause I just wan blow yeah
You tell me say life na turn by turn
30 years for the game e neva reach him turn
E been dey grind before e born him son
But e still neva blow yeah
And they say only God knows
Everybody knows that you've got Flow's
Even if your line fit dey cut throat
Omo you fit no blow yeah
Baba God I dey call you
Please check your phone make you answer
Make I no mumu for my area
I just wan blow yeah
I pray my papa go forgive me
Preacher's kid wey wan be Wizkid
Na 3shells do this beat
And I go soon blow yeah
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Omo igala sing for Yoruba
Gel my hair like Sisco be like mammy water
If you can't sign me my n*gga waka
Me I just wan blow yeah
Okiemute them say e use him mama
Wetin I gain if I no make my mama life beta
All this pain and all this shame go waka
Cause I just wan blow yeah
You tell me say life na turn by turn
30 years for the game e neva reach him turn
E been dey grind before e born him son
But e still neva blow yeah
And they say only God knows
Everybody knows that you've got Flow's
Even if your line fit dey cut throat
Omo you fit no blow yeah
Baba God I dey call you
Please check your phone make you answer
Make I no mumu for my area
I just wan blow yeah
I pray my papa go forgive me
Preacher's kid wey wan be Wizkid
Na 3shells do this beat
And I go soon blow yeah
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Timothy Onoja
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Timikoda



Timikoda - True Talk (Blow) Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Timikoda
Language: English
Length: 2:38
Written by: Timothy Onoja

Tags:
No tags yet