Do me Je, Do me Je (Do me Jejely oo)
Do me Je, Do me Je (Do me Jejely oo)
Do me Je, Do me Je (Do me Jejely oo)
Baby Jollof oo (Jollof), Jollof oo (Jollof)
Baby Jollof oo (Jollof), Jollof oo (Jollof)
Girl you do me something (something)
Girl your body banging ( banging)
Baby baby shake it ( Shake it)
Me I like the way the booty bounce for me

I say I go stand gidigba for your matter
( I no go fall yakata for your matter)
I swear I go stand gidigba for your matter
( I no go fall yakata for your matter)
I say I go stand gidigba for your matter
( I no go fall yakata for your matter)
I say I go stand gidigba for your matter
( I no go fall yakata for your matter)
Isabel she's my girl, bad girl wey dey ease
My stress, bad girl wey dey give me vibe
Bad girl wey dey turn me on
Bad girl wey dey make me, just dey feel alright
Girl I value this your body oo
Your body dey quench my konji oo
Something must kill a man I know
For your matter I nor go cry had I know
Dem be say love is a scam oo
But I see true love in your eyes oo
Dem be say love is a scam oo
But I see true love in your eyes oo oo
Baby Jollof oo (Jollof), Jollof oo (Jollof)
Baby Jollof oo (Jollof), Jollof oo (Jollof)
Girl you do me something (something)
Girl your body banging ( banging)
Baby baby shake it ( Shake it)
Me I like the way the booty bounce for me
I say I go stand gidigba for your matter
( I no go fall yakata for your matter)
I swear I go stand gidigba for your matter
( I no go fall yakata for your matter)
I say I go stand gidigba for your matter
( I no go fall yakata for your matter)
I say I go stand gidigba for your matter
( I no go fall yakata for your matter)
Tino leleyi. ( Leleyi)
Champion King