Here comes Tiuns don come (Tiuns ti gberede you should know)
My life is like a movie when am working day and night they don't see me
My life is like a movie when am working day and night they don't see me
Ko si anybody lo do mi o oh
Mi o ri anybody igba ti ebi pa mi o o oh!
Mi o ri anybody igba ti ebi pa mi o o oh!
Now dem dey fill me hehe
Everybody wonna call me eheh
Shout out to my mummy eheh
And the people wey no love me eheh
I cry iah
I cry iah
When i no get doe
I smile iah
I smile iah
When oluwa show
They look down on me they say i can never be nothing
But oluwa Na im carry me from nothing to something
When i lost my mama and i thought everything is gone is gone
Mo ru concrete, this is a lesson fun omo to ba kere
I am a blessing fun awon to ba n sare
My life is like a movie
Ko si anybody lo do mi o oh
Mi o ri anybody igba ti ebi pa mi o o oh!
Mi o ri anybody igba ti ebi pa mi o o oh!