(Brother man call my phone I go say hello)
Brother I need your help
If I'm down will you make me beg
Carry me up no go shoot for leg
My brother
I need you here will you stay right there
All the bad times man i no forget
Just one call i go try my best
My brother
I no go form busy body when my brother need my help
I no go let another man stain my brother man shirt
I no go form busy body when my brother need my help
I no go let another man stain my brother man shirt
Cuz...
That's my brother eeeh!
That's my brother eeeh!
My jiggy for life
We been dey like 4/5
You be the blunt we chilling can i light
We gon be alright
We gon be alright
Me and you go do many many many things
Tag team champions we be on the winning team
Amen to the prayers wey we praying secretly
We be praying secretly
No be who dey do pass
My brother too get class
Heads up we no look back
Unless she carry biggie backer
But we focus on the Raba
I go sow the cut for your sandal
Came from ghetto for the better
One day Ehn
One day Ehn
We go look back
We go look back
To the people wey no notice we
When everybody ghosting we
So many time wey dem gree for me
Owu dey blow with no gold cd
Oju lope si ona ma lo gin
We stick together for this long journey
Oil Dey your head but no beef me
That's my brother eeeh!
That's my brother eeeh!