Back to Top

Tmaro - Melody Lyrics

Tmaro - Melody Lyrics
Official

Energy good sweet energy, girl wey cool my melanin melanin
Melodies good sweet melodies wey go dey cool my melanin melanin
My brother told me him wan go far away
Him want go hustle him wan focus aje
As man dey hustle make him chop up I swear
Make baba God con dey bright up my day
My brother told me him wan go far away
Him want to hustle him wan focus aje
Me and my guys we be focused I swear
Make baba God con dey bright up my day
Oh mami yeah I'm in love with your energy yeah wey you give me sweet melodies
Yeah you dey cool my mind
Oh mami yeah I'm in love with your energy yeah wey you give me that melody
Yeah you dey cool my mind
Remember me, just remember me me wen day give una melodies
Good sweet melodies ahaa
Melodies good sweet melodies wey go dey stay for una memories memories

Make baba God con dey bright up my da
Oh mami yeah I'm in love with your energy yeah, wey you give me sweet melodies
Yeah you dey cool my mind
Oh mami yeah I'm in love with your energy yeah, wey you give me that melody
Yeah you dey cool my mind
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Energy good sweet energy, girl wey cool my melanin melanin
Melodies good sweet melodies wey go dey cool my melanin melanin
My brother told me him wan go far away
Him want go hustle him wan focus aje
As man dey hustle make him chop up I swear
Make baba God con dey bright up my day
My brother told me him wan go far away
Him want to hustle him wan focus aje
Me and my guys we be focused I swear
Make baba God con dey bright up my day
Oh mami yeah I'm in love with your energy yeah wey you give me sweet melodies
Yeah you dey cool my mind
Oh mami yeah I'm in love with your energy yeah wey you give me that melody
Yeah you dey cool my mind
Remember me, just remember me me wen day give una melodies
Good sweet melodies ahaa
Melodies good sweet melodies wey go dey stay for una memories memories
My brother told me him wan go far away
Him want go hustle him wan focus aje
As man dey hustle make him chop up I swear
Make baba God con dey bright up my day
My brother told me him wan go far away
Him want to hustle him wan focus aje
Me and my guys we be focused I swear
Make baba God con dey bright up my da
Oh mami yeah I'm in love with your energy yeah, wey you give me sweet melodies
Yeah you dey cool my mind
Oh mami yeah I'm in love with your energy yeah, wey you give me that melody
Yeah you dey cool my mind
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Mohamed Sokrani, Tamunotonye Lolomari
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid, Songtrust Ave

Back to: Tmaro

Tmaro - Melody Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Tmaro
Language: English
Length: 2:35
Written by: Mohamed Sokrani, Tamunotonye Lolomari
[Correct Info]
Tags:
No tags yet