[ Featuring DJ 4kerty ]
Balance
TML Vibe Boy, woah
The demon is scared of mi face and me conquer
Ọmọba, miole jábọ
Baba no guide and me no wan suffer
Toriẹ moshè tá tan-uh
Grind, my grind so hard for the paper
Me scared of the stardom, uh
Na money be my inhaler
Ah, èmi stubborn
Ma sun fala-la, fa-lala
No wan go Redeemer, oh mama
Hustle toh funmi l'ábárá
Na hin take the life of a nigga
Mind you, they reason my matter
My best cloth na from Katangwa, ooh
Boy na superstar
I tell dem say, "Me sef go-go far," uh
Ah, see me going-going, higher-higher
Thank you, Lord
Uh, dem no see me coming
So funny, èmi idàn
See me going-going, higher-higher
Thank you, Lord
Dem no see me coming
So funny, èmi idàn
Ah, see me going-going, higher-higher
Thank you, Lord, mmh
Dem no see me coming
So funny, èmi idàn
See me going-going, higher-higher
Thank you, Lord
Dem no see me coming
So funny
Papa mi, Ajasco
K'ọmọ ma ká'-agbáko
Erò, yá, dakun jóór, wá wo
Ọmọ ẹru lè jà Camaro, wa-wah
Saatira Saati
Nigga hustle, make you, make you no need
You making money, mama go jolly, you sef go happy
Put it on my f*ck up
Put it on my f*ck up, roll if I f*ck up
We no dey foh-foh, we no dey foh-foh, waka mi 44
Bro, on a norms, bo t'àfá s'òkè, wà f'oriko ni jó
Wa-wah-wah, ah
Na money be my inhaler
Ah, èmi stubborn, suu
Ma sun fala-la, fa-lala
No wan go Redeemer, oh mama
Hustle toh funmi l'ábárá
Na hin take the life of a nigga
Mind you, they reason my matter
My best cloth na from Katangwa, ooh
Boy na superstar
I tell dem say, "Me sef go-go far," uh
Ah, see me going-going, higher-higher
Thank you, Lord, mmh
Dem no see me coming
So funny, èmi idàn
See me going-going, higher-higher
Thank you, Lord
Dem no see me coming
So funny, èmi idàn
TML, TML, ò má ti lọ far
Walahi, nkàn timo-kàn tò kọkọ wà s'ọkanmi niyẹn, pe
TML, ò má ti lọ far
Mio lo par'-, no be say, this one no be cap
Walahi, nkàn tò kọkọ wà simi l'okan, gbaun niyẹn