Back to Top

Tohxyn - Dinar Lyrics



Tohxyn - Dinar Lyrics




Go Ghana
Joro
Odoyewu, make we go Ghana
Pariwo
Go Ghana
Pariwo

As I dey enter the party
With pali full of dinar
Joro o
All of the bouncers
Don sabi my bima ooo
Na so they carry
Me enter VIP lounged
Even my Niggas
Be multi-billionaires
Pariwo

Chorus:
Say make we jolokijo
Stop playing with my figures
I be bad babe wey dey totori won
They won end my reign like Jesus
O I say make we jolokijo
They want me to jealousy won
I be bad girl wey dey totori won
I lie say I kolobi won
O ooo

Odoyewu, make we go Ghana
He don dey carry the thing go far
He say you want my banana
He won become my nigga
Odoyewu se you fit spend bar
Pariwo

Mole Jo
Mo ke korin
Joro o
Mole Jo mole korin
Ma soro o
Ba mi jo ka ma sere
Ma Pariwo
Ba mi jo ka jo sere
Ma Pariwo o

Say make we jolokijo
Stop playing with my figures
I be bad babe wey dey totori won
They won end my reign like Jesus
O I say make we jolokijo
They want me to jealousy won
I be bad girl wey dey totori won
I lie say I kolobi won
O ooo

I like it
I like to spend in dinar dinar
So make we spend your dinar dinar

Mole Jo
Mo ke korin
Joro o
Mole Jo mole korin
Ma soro o
Ba mi jo ka ma sere
Ma Pariwo
Ba mi jo ka jo sere
Ma Pariwo o

Jolokijo
They want me to jealousy won
I be bad girl wey dey totori won
I like to spend in dinar dinar
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Go Ghana
Joro
Odoyewu, make we go Ghana
Pariwo
Go Ghana
Pariwo

As I dey enter the party
With pali full of dinar
Joro o
All of the bouncers
Don sabi my bima ooo
Na so they carry
Me enter VIP lounged
Even my Niggas
Be multi-billionaires
Pariwo

Chorus:
Say make we jolokijo
Stop playing with my figures
I be bad babe wey dey totori won
They won end my reign like Jesus
O I say make we jolokijo
They want me to jealousy won
I be bad girl wey dey totori won
I lie say I kolobi won
O ooo

Odoyewu, make we go Ghana
He don dey carry the thing go far
He say you want my banana
He won become my nigga
Odoyewu se you fit spend bar
Pariwo

Mole Jo
Mo ke korin
Joro o
Mole Jo mole korin
Ma soro o
Ba mi jo ka ma sere
Ma Pariwo
Ba mi jo ka jo sere
Ma Pariwo o

Say make we jolokijo
Stop playing with my figures
I be bad babe wey dey totori won
They won end my reign like Jesus
O I say make we jolokijo
They want me to jealousy won
I be bad girl wey dey totori won
I lie say I kolobi won
O ooo

I like it
I like to spend in dinar dinar
So make we spend your dinar dinar

Mole Jo
Mo ke korin
Joro o
Mole Jo mole korin
Ma soro o
Ba mi jo ka ma sere
Ma Pariwo
Ba mi jo ka jo sere
Ma Pariwo o

Jolokijo
They want me to jealousy won
I be bad girl wey dey totori won
I like to spend in dinar dinar
[ Correct these Lyrics ]
Writer: ADEWUMI THEOPHILUS, OLUWATOSIN BABATUNDE
Copyright: Lyrics © Songtrust Ave

Back to: Tohxyn



Tohxyn - Dinar Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Tohxyn
Language: English
Length: 2:32
Written by: ADEWUMI THEOPHILUS, OLUWATOSIN BABATUNDE

Tags:
No tags yet