I think, i am not going again
I come from nothing
But Alhamdulilahi we Dey run things
Back in the days wey I no Dey run things (run things)
I know how I Dey maintain evry damn things (damn things)
I know where I come from
I know where I come from
I love my family they are all
Dem be all I want
I know
Yes i know
Yes i know
Make I get wura ati fadaka loowo
Make I just Dey fire my bazuka gun
Komoaaraye mashepami be alooo
Teebi ban pa onna kemi mashe loo
Take my prayer go far away
Take my family go far away
Make we just Dey jolificate
Ooh ooh ooh yee
Make I getti shawty wey me I go fire fire
Biggy yanshh wey go make man tire
Face fine body fresh bitti eja sharwa oo oo baby pana
Uuuuuhhhhuuuuhuuuu This is a sign
Yes it's a sign
All I want is plenty dollars sign (Plenty dollars sign)
Uuuuuhhhhuuuuhuuuuuu This is what you've been destined to be eeee
Ohhhhhhh yes I'll be
And I blv sey God go do am for me
Uuuhhyee
You know this life is not that so far
At the same time it's so full of danger
To make this music is a journey so far
Oya na nao tell me na when I wan go far away eeeii
Take my family go far away
Take my family go far away
Party after party eeh
Ooohhh oooh yeee
Make I getti shawty wey me I go fire fire
Biggy yanshh wey go make man tire
Face fine body fresh bitti eja sharwa oooo baby pana
Make I getti shawty wey me I go fire fire
Biggy yanshh wey go make man tire
Face fine body fresh bitti eja sharwa oooo baby pana