Back to Top

T.Ollyvar - Truds [Original version] Lyrics



T.Ollyvar - Truds [Original version] Lyrics




When you telli truth dem go talk say you lie
I don't know
When you con dey lie, dem go say na truth o
See I don't know o
If you like ride, like range rover
Or you swing yourself, likey jangilova
Them go still no believe you

When I tell my truths eh
Why you no believe me
Why you no believe me
Why you no believe me
When I tell my truths eh
Why you no believe me
Why you no believe me
Why you no believe me

That I'm falling for you o baby
That is all my assurance for you o
Say becos I fine
No mean sey I lie
Say becos you fine
No mean sey you try
Baby hold my hand, walk let's go o
Baby don't stay faraway
Why you no believe me
Why you no believe me
Why you no believe me
When I tell my truths eh
Why you no believe me
Why you no believe me
Why you no believe me

Fine girl.... No mean say she getti bobo
Fine boy.... No mean say he getti girshie
Gucci gucci yeyeye ... No mean say he getti money
Oloopa o, no mean say e getti uniform

[extras
T.ollyvar eh
[extras]

When I tell my truths eh
When I tell my truths oh no no
When I tell my truths eh
Oh ohhh oh ohhhh
Why you know believe
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

When you telli truth dem go talk say you lie
I don't know
When you con dey lie, dem go say na truth o
See I don't know o
If you like ride, like range rover
Or you swing yourself, likey jangilova
Them go still no believe you

When I tell my truths eh
Why you no believe me
Why you no believe me
Why you no believe me
When I tell my truths eh
Why you no believe me
Why you no believe me
Why you no believe me

That I'm falling for you o baby
That is all my assurance for you o
Say becos I fine
No mean sey I lie
Say becos you fine
No mean sey you try
Baby hold my hand, walk let's go o
Baby don't stay faraway
Why you no believe me
Why you no believe me
Why you no believe me
When I tell my truths eh
Why you no believe me
Why you no believe me
Why you no believe me

Fine girl.... No mean say she getti bobo
Fine boy.... No mean say he getti girshie
Gucci gucci yeyeye ... No mean say he getti money
Oloopa o, no mean say e getti uniform

[extras
T.ollyvar eh
[extras]

When I tell my truths eh
When I tell my truths oh no no
When I tell my truths eh
Oh ohhh oh ohhhh
Why you know believe
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Oliver D'Great
Copyright: Lyrics © T.Ollyvar

Back to: T.Ollyvar



T.Ollyvar - Truds [Original version] Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: T.Ollyvar
Language: English
Length: 2:47
Written by: Oliver D'Great
[Correct Info]
Tags:
No tags yet