Back to Top

Tommywealth - Gon be rich Lyrics



Tommywealth - Gon be rich Lyrics




Manna get pah
Manna work for mullar
Manna pray and fast
Baba loke send us raba
Manna help come from the sky
Make manna no suffer
Make we dey cashout
Make vendor dey ask fr azza

Everything wey I pray
Manna say some amen
This is my music
Listen to my hymn

Everyday manna being on the street
I dey face my hustle
Dey pursue my dreams
I know you know
Life is a bitch
F*cks everyone of us everyday
You gotta stay strong in all you do
Oju lasan ko lomoba fin se juju

I know one day we all gon be rich
I know one day we all gon be rich
I know one day we all gon be rich ooo
I know one day we all gon be rich

12 brother

Ibadan nile oluyole
I got plenty geez
We make plenty memories
I wish I could bring back the days
Under bamboo tree
We enjoy the breeze
7 - 7 lama fa Polly
I won't forget AY gbe Ferri
Baba skip like ojo meta
You see yesterday baba no remember
I dey kalakuta me and my ganja
I dey reason how e wan be with Jehovah
Ileri oluwa be say dem go hear my sound
Family na dem b my fams

Steadily manna dey on focus
I dey use cana reason my future
Sky is the limit but that's testing ground
Omoyamie Make money &
Gain your grounds
If no be money
Wetin me dey find
Small small shey jeje
Omoyamie shey jeje
Small small shey jeje

I know one day we all gon be rich
I know one day we all gon be rich
I know one day we all gon be rich ooo
I know one day we all gon be rich
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Manna get pah
Manna work for mullar
Manna pray and fast
Baba loke send us raba
Manna help come from the sky
Make manna no suffer
Make we dey cashout
Make vendor dey ask fr azza

Everything wey I pray
Manna say some amen
This is my music
Listen to my hymn

Everyday manna being on the street
I dey face my hustle
Dey pursue my dreams
I know you know
Life is a bitch
F*cks everyone of us everyday
You gotta stay strong in all you do
Oju lasan ko lomoba fin se juju

I know one day we all gon be rich
I know one day we all gon be rich
I know one day we all gon be rich ooo
I know one day we all gon be rich

12 brother

Ibadan nile oluyole
I got plenty geez
We make plenty memories
I wish I could bring back the days
Under bamboo tree
We enjoy the breeze
7 - 7 lama fa Polly
I won't forget AY gbe Ferri
Baba skip like ojo meta
You see yesterday baba no remember
I dey kalakuta me and my ganja
I dey reason how e wan be with Jehovah
Ileri oluwa be say dem go hear my sound
Family na dem b my fams

Steadily manna dey on focus
I dey use cana reason my future
Sky is the limit but that's testing ground
Omoyamie Make money &
Gain your grounds
If no be money
Wetin me dey find
Small small shey jeje
Omoyamie shey jeje
Small small shey jeje

I know one day we all gon be rich
I know one day we all gon be rich
I know one day we all gon be rich ooo
I know one day we all gon be rich
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Tommy Wealth
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Tommywealth



Tommywealth - Gon be rich Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Tommywealth
Language: English
Length: 3:14
Written by: Tommy Wealth

Tags:
No tags yet