Back to Top

AGITATE Video (MV)




Performed By: TOMYBOYSGANG
Language: English
Length: 3:58
Written by: MARVEL EDUOK, DESTINY OKORIE, IFEANYI CHRISTOPHER
[Correct Info]



TOMYBOYSGANG - AGITATE Lyrics
Official




T-4 beats made this
You know man dem
Like am
I just want to
Iight am
Every other night and (ama wipe am)
Oroma Dey
Whine am
Everybody
Sight am
Me I want to
Rock am!
Odun !
Odun !
What are we?
Plenty talky no Dey draw me
Am about pay check
Oluoma feel me
So you gotta chill first
Where we lodging no Dey burst am
Oluoma Dey there
Every baller Dey there
Boys wey Dey waste M's
Many girls wey Dey turn up
I still Dey chase them
Plenty fendi for my casing
U still Dey hate mane
Say Chineke come and save u
You still Dey play here
Me I no Dey agitate
My mind is clear
Anyhow you want to do am
Omo let's go
Shey because I showed you love
You want to take rose
Baby I no fault u
You know
Even if dem shoot
You go choose to go
I go dey take am one one sef
Everybody wanting the same thing
With me o
Everybody wanting the same thing
With me o
You know when I run my race
Them go come put hurdle for my lane
Still pour me water for my last lap
Omo I go still pop champagne
Life nah one shot
For those who wan know
For those wey don lose am for me
And for the good news
So i go fight and scatter the place
Taekwondo for my Blac Chyna ye
Soso go take away me my pain
Its Tomy Boys again
Thought you said last time was the best
Oh baby make we skip to the next
You definitely are
Not gonna confess
You don whine me
Lot of regrets
Me I no Dey agitate
My mind is clear
Anyhow you want to do am
Omo let's go
Shey because I showed you love
You want to take rose
Baby I no fault u
You know
Even if dem shoot
You go choose to go
Me I go take am one one sef
Everybody wanting the same thing
With me o
Marwin yeah
Money nah the alarm
Wey dey make wake up
When I'm with my Migos
I don't plan to Takeoff
Cus of dollar bills we dey put in pressure
I no be electrician but i get connections
If you don't know me I'm not friendly
All of my enemies are schizophrenic
Perception from the third eye man
You can call me that man like Aleister Crowley
I make badman regurgitate all of the hate
My weed strains come from Medellin straight
Like a moving train I cannot reverse
A lot on my plate, so I meditate
Life is like a cul de sac
Remember when I had your back
Now you wanna see me in a body bag,
I loved you cuz your body bad
You loved me cuz I got the bag
These days we girl are more like strangers
Love's gone extinct, this specie is endangered
My head's in the clouds
Gotta calm my temper
I don't even blow loud
Smokes and mirrors
To put my fire out
You'll need seven rivers
Me I no Dey agitate
My mind is clear
Anyhow you want to do am
Omo let's go
Shey because I showed you love
You want to take rose
Baby I no fault u
You know
Even if dem shoot
You go choose to go
Me I go take am one one sef
Everybody wanting the same thing
With me o
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

T-4 beats made this
You know man dem
Like am
I just want to
Iight am
Every other night and (ama wipe am)
Oroma Dey
Whine am
Everybody
Sight am
Me I want to
Rock am!
Odun !
Odun !
What are we?
Plenty talky no Dey draw me
Am about pay check
Oluoma feel me
So you gotta chill first
Where we lodging no Dey burst am
Oluoma Dey there
Every baller Dey there
Boys wey Dey waste M's
Many girls wey Dey turn up
I still Dey chase them
Plenty fendi for my casing
U still Dey hate mane
Say Chineke come and save u
You still Dey play here
Me I no Dey agitate
My mind is clear
Anyhow you want to do am
Omo let's go
Shey because I showed you love
You want to take rose
Baby I no fault u
You know
Even if dem shoot
You go choose to go
I go dey take am one one sef
Everybody wanting the same thing
With me o
Everybody wanting the same thing
With me o
You know when I run my race
Them go come put hurdle for my lane
Still pour me water for my last lap
Omo I go still pop champagne
Life nah one shot
For those who wan know
For those wey don lose am for me
And for the good news
So i go fight and scatter the place
Taekwondo for my Blac Chyna ye
Soso go take away me my pain
Its Tomy Boys again
Thought you said last time was the best
Oh baby make we skip to the next
You definitely are
Not gonna confess
You don whine me
Lot of regrets
Me I no Dey agitate
My mind is clear
Anyhow you want to do am
Omo let's go
Shey because I showed you love
You want to take rose
Baby I no fault u
You know
Even if dem shoot
You go choose to go
Me I go take am one one sef
Everybody wanting the same thing
With me o
Marwin yeah
Money nah the alarm
Wey dey make wake up
When I'm with my Migos
I don't plan to Takeoff
Cus of dollar bills we dey put in pressure
I no be electrician but i get connections
If you don't know me I'm not friendly
All of my enemies are schizophrenic
Perception from the third eye man
You can call me that man like Aleister Crowley
I make badman regurgitate all of the hate
My weed strains come from Medellin straight
Like a moving train I cannot reverse
A lot on my plate, so I meditate
Life is like a cul de sac
Remember when I had your back
Now you wanna see me in a body bag,
I loved you cuz your body bad
You loved me cuz I got the bag
These days we girl are more like strangers
Love's gone extinct, this specie is endangered
My head's in the clouds
Gotta calm my temper
I don't even blow loud
Smokes and mirrors
To put my fire out
You'll need seven rivers
Me I no Dey agitate
My mind is clear
Anyhow you want to do am
Omo let's go
Shey because I showed you love
You want to take rose
Baby I no fault u
You know
Even if dem shoot
You go choose to go
Me I go take am one one sef
Everybody wanting the same thing
With me o
[ Correct these Lyrics ]
Writer: MARVEL EDUOK, DESTINY OKORIE, IFEANYI CHRISTOPHER
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: TOMYBOYSGANG

Tags:
No tags yet