Steven aderinto
O sha mo
O sha mo
Ebony
A ma shana e go bright ooh
Amapiano for the night ooh
A ma shana e go bright ooh
Amapiano for the night ooh
A ma shana e go bright ooh
Amapiano for the night ooh
A ma shana e go bright ooh
Amapiano for the night ooh
Friday night and we getting lit
Where di girls oya bring di drinks
Where di wee where di henneccy
Feel di vibe feel di energy
Ehh
Emi life of di party
Dem trynna copy ko le dabi
Holla mammi call me pappi
Im a virus covid 19
Big boys wey dey bamba
Fine girls shake their bum bum
I no wan cause wahala
Dorime wo ti tan na
Dark skin omo ghana
Im spending euros a ti dollars
U now rocking with di ballers
Champagne flow like shower
Baby girl come over
Break your back bend over
Red cups all over join the ship
Game over
Baby girl come over
Break your back bend over
Red cups all over join the ship
Game over
A ma shana e go bright ooh
Amapiano for the night ooh
A ma shana e go bright ooh
Amapiano for the night ooh
A ma shana e go bright ooh
Amapiano for the night ooh
A ma shana e go bright ooh
Amapiano for the night ooh
Give it to dem
Steven
Omoebony