Everything maximum my gee
Gimme some respect cos you talking to a king
Who you know like me wey fit murder any beat
Melodies too sweet na my song dem Dey repeat o
Nor be my fault say I Dey lit
Enemies Dey camp like say dem come for retreat
All of their efforts me I render obsolete
Me I nor go stop till the prophecy complete
Man I don't give no apology
Don't regret all I have done
I Dey chase the peace wey come from God
All of the pains me I wash it away
I bring a new vibe from a new dimension
Say na my name you go mention
One day one day one day
It's about time I face my fears
Nobody suppose to Dey reason me less
Lord I don pray I don beat my chest
Shower me with milk I promise not to leave the breast
I just wanna dance away my sorrow
Focus on the positivity and not the struggle
Oh no many things my mouth nor fit talk oo
You can ask my friends they go tell you Wetin sup o
But
My vibe e too strong
Dem nor fit stop this thing Omo na prophecy
My head e too strong
You nor fit cut my dreads I nor be Samson
The journey too long
Nor be today wey I don Dey do this thing
Thing thing
I Dey carry my cross I Dey go my Calvary
Man I don't give no apology
Don't regret all I have done
I Dey chase the peace wey come from God
All of the pains me I wash it away
I bring a new vibe from a new dimension
Say na my name you go mention
One day one day one day