Many many things dan burst
Many many things dan loss
Now see me now no joy
Oh lord orr orr ord
Many many peeps dan loss
Many many found gun shot
Where man go dey run squat
As everywhere just dey hot
Suicide killings
Money no dey many billings
See families every starving
Lord take me out me out of trenchers
Suicide killings
Money no dey many billings
See families every starving
Country politics compromising
Muddy feelings
See men dem many doings
Crazy things
Daily happening
Running running circles for surviving
Muddy feelings
See men dem many doings
Crazy things
Daily happening
Country politics compromising
Every casablanca
Thank God for odogwu bitters wey dey give me power
Better join me drink up for your better
Omo no time coz me I no get yawa
Na money I dey find
Steady on my grind coz the country don scatter
Country don scatter
And man need energy coz e gat to work
Gats work
Inner mind
When I drink this bitters e dry make me feel alright
Odogwu bitters wey dey make me feel like bigger man
Why em ladies love me coz I got that bigger 9
Something must kill a man
But shey you dan see bitters wey dey save man life
Bitters wey get cuban omo no be chaise
300 karat omo no be lies
Muddy feelings
See men dem many doings
Crazy things
Daily happening
Running running circles for surviving
Muddy feelings
See men dem many doings
Crazy things
Daily happening
Country politics compromising