Hmm Yeah
Hmm ah
Hmm ehn ehn hmm ah
Blessed son ehn idan o
Ehn ehn ehn hmm ah
Hmm
Started from trenches now I'm here
Many many things wey me dey fear
But 6feet no be one of dem
Swallow my losses with no regret
Dem wan Dey talk like dem know me before
You no fit comprehend the things that I've done
Many bagas wey me I don fall uh uh uh
Na who u Dey call ur nigga
U wey dey fall my hand
U Dey chop my eyes
Still Dey call me brother
U want to end my life
U Dey look my wife
U want to chop my madam
U wey dey fall my hand
U dey look my wife
U dey call me brother
U want to end my life
U want to chop my wife
Anytime dem talk their shit their shit their shit
E dey pain me o
And anytime dem carry my matter for the internet
E dey pain me o
And anytime dem come my side come dey talk rubbish
E dey pain me o
And anytime I look my side I no see no one
E dey pain me o
Na who u Dey call ur nigga
U wey dey fall my hand
U Dey chop my eyes
Still Dey call me brother
U want to end my life
U Dey look my wife
See olopa for there for there for there make men gbezz
Aruba make we background for my place
Men dem dey my place
Poka poka na d shot dem hear
That's the price u pay
Something must kill a man
Olosho meta dey my car
Dis one na men lifestyle
Dis no be play matter
I give am one shot
Odeta
Oh
U wan try test me
Ur brother u Dey find na black person
Ohh ohh
This one na blasphemy
I tell u wat you want but u can't get it