Shite
This is a tune, you know
It's a Naija vibe
Omo TSCRPT, nah you?
If I enter your matter
No go give you wahala
I just dey sample your matter
Make my "hmm" make you scatter
Oh my God
Look at that one
She dey move her body like
Turn up
Look at the way she whine
She bust the floor
She mash up the floor like aye
Make all the girl dem mad
She make all the girls
She make all the girls dem hate
Look at the way she whine
She bust the floor
She mash up the floor like chiii
Mash up the floor like craze
She mash up the floor
She mash up the floor like
GBOM
Baby
When I first saw you
When I first saw you
When I first saw you
I say baby
When I first saw you
When I first saw you
When I first saw you
Me say, me say
Jah Jehovah
You too
You too bad
Aje
See the Baka
Baka
Me say, Jah Jehovah
Me say, me say
Jah Jehovah
Aje
You too bad
Baka
Jah Jehovah
I say
Jah Jehovah
If I just enter your matter
Make you no give me wahala
I dey follow my baby
Make you no go evade me
(Make you no go replace me)
See you moving your body aye
Make you no stop (say make you no stop)
I get cassava aye
Make you come chop
Omotoshon
See the way you dey move bum bum
When you fi come all the guys don' run
Me, I just die when your body just turn
So baby just turn
Omotoshon
See the way you dey move bum bum
When you fi come all the guys don' turn
Me, I just die when your body just turn
Your body just turn
Baby
When I first saw you
When I first saw you
When I first saw you
I say baby
When I first saw you
When I first saw you
When I first saw you
Me say, me say
Jah Jehovah
You too
You too bad
Aje
See the Baka
Baka
Me say, Jah Jehovah
Me say, me say
Jah Jehovah
Aje
You too bad
Baka
Jah Jehovah
I say
Jah Jehovah
TSCRPT, this ting mad oh!
Abroad Boys, you get me, yeah?
Bros abeg
DJ, end the beat, end the beat
Before we bust person brain