Back to Top

Tu2 - Mile 2 Lyrics



Tu2 - Mile 2 Lyrics




Woh woh woh
Yea yeaa
TU2 on the mic again yeaa
Tinuke know you gat a fine face
Your body make a man gyrate
The kinda girl wey meet my taste
She tell them other boy make dem maintain oh
I no Dey beg you for jara
Come gimme love no be yawa
Say me I know you get plenty drama
But I want yaaa ohhhh

Girlie you gat me so confused
(Ahhhhn)
Shay you be telli me say make I
Wait you for MILE 2
(Ahhhhn)
Naso I sidown Dey looku
Tell me where are you
(Ahhhhn) ohhhh ye
Mi ode mo gbon she she mi ooo

Kele gban gban
Kele di kele di kele di

Kele gban gban
Kele di kele di kele di

Gyal tell me Why why why
Why you gat me waiting
On the line line line
I be in my feelings no deny
Mi gyal you're the rhythm of the night
You the rhythm of the night
Likkle gyal no no no
Never ever ever will I go no no
Girl guy know say mi wan be your Governor
Me the man wey dem boy Dey greet
Domo oh domo yh
So make you tell me if you're down
Every other time you know say I go
Be your man because you Dey pon
Mi head oh mi Abena
Nakupenda no do me like that oh oh

Girlie you gat me so confused
(Ahhhhn)
Shay you be telli me say make I
Wait you for MILE 2
(Ahhhhn)
Naso I sidown Dey looku
Tell me where are you
(Ahhhhn) ohhhh
Mi ode mo gbon she she mi ooo

Kele gban gban
Kele di kele di kele di

Kele gban gban
Kele di kele di kele di

TU2 on the mic again
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Woh woh woh
Yea yeaa
TU2 on the mic again yeaa
Tinuke know you gat a fine face
Your body make a man gyrate
The kinda girl wey meet my taste
She tell them other boy make dem maintain oh
I no Dey beg you for jara
Come gimme love no be yawa
Say me I know you get plenty drama
But I want yaaa ohhhh

Girlie you gat me so confused
(Ahhhhn)
Shay you be telli me say make I
Wait you for MILE 2
(Ahhhhn)
Naso I sidown Dey looku
Tell me where are you
(Ahhhhn) ohhhh ye
Mi ode mo gbon she she mi ooo

Kele gban gban
Kele di kele di kele di

Kele gban gban
Kele di kele di kele di

Gyal tell me Why why why
Why you gat me waiting
On the line line line
I be in my feelings no deny
Mi gyal you're the rhythm of the night
You the rhythm of the night
Likkle gyal no no no
Never ever ever will I go no no
Girl guy know say mi wan be your Governor
Me the man wey dem boy Dey greet
Domo oh domo yh
So make you tell me if you're down
Every other time you know say I go
Be your man because you Dey pon
Mi head oh mi Abena
Nakupenda no do me like that oh oh

Girlie you gat me so confused
(Ahhhhn)
Shay you be telli me say make I
Wait you for MILE 2
(Ahhhhn)
Naso I sidown Dey looku
Tell me where are you
(Ahhhhn) ohhhh
Mi ode mo gbon she she mi ooo

Kele gban gban
Kele di kele di kele di

Kele gban gban
Kele di kele di kele di

TU2 on the mic again
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Momoh Desmond
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Tu2



Tu2 - Mile 2 Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Tu2
Language: English
Length: 2:33
Written by: Momoh Desmond
[Correct Info]
Tags:
No tags yet