Cut soap for me, Cut soap for me, Cut soap for me
My guy things are not funny, things are not funny
Cut soap for me, Cut soap for me,
No gimme fish, my guy teach me how to fish
Cut soap for me, Cut soap for me, Cut soap for me
My guy things are not funny, things are not funny
Cut soap for me, Cut soap for me, Cut soap for me
My guy no do me cunning, no do me cunning
Do this for me, do that for me
You give me money, you buy food for me
No bobo me my guy, I no be small pikin
I jam you for club, order Azu for me
Give me update oga, this one no be grace
If I no make money, Wetin I go tell mummy
Money, money, money, money, money
Steady grinding for me, for me, it's nothing
Cut soap for me, Cut soap for me, Cut soap for me
My guy things are not funny, things are not funny
Cut soap for me, Cut soap for me,
No give me fish, my guy teach me how to fish

My guys things are not funny, things are not funny
Cut soap for me, Cut soap for me, Cut soap for me
My guy no do me cunning, no do me cunning
Ebegbe, tigbegbe, who try rip me go see werey
See this girl with big ekebe, give me lekpa with ikebe
I dey rock china, no be fake oh, all eyes on you, no be fame oh
Cut soap for me, no be joke oh,
Help that your guy, you no go broke oh
I jam olaniyi for club, He dey spray plenty money
I con ask am for update, he con Dey vex
I jam olaniyi for club, He dey spray plenty money
I con ask am for update, he con Dey vex
Cut soap for me, Cut soap for me, Cut soap for me
My guy things are not funny, things are not funny
Cut soap for me, Cut soap for me,
No give me fish, my guy teach me how to fish
Cut soap for me, Cut soap for me, Cut soap for me
My guy things are not funny, things are not funny
Cut soap for me, Cut soap for me, Cut soap for me
My guy no do me cunning, no do me cunning
What are you even asking me to do for you self, this boy you are just disturbing me
Is it aaaa tura soap or it is soda or
It's premiere soap you are asking me to cut for you
Oga boss man, give me update!