Pablo
Abeg no vex
Abeg where una dey bomb now
Cus where I dey bomb
They no dey reply me ooh
Economic and financial crime commission
Ok na there una dey bomb
If I search am for instagram I go see Am
Okay if I no see am
Make I search efcc
Okay okay okay
I go search am
I hope say they dey reply fast
Chai thank you pablo
For this update
Cough cough cough
V_cizy
Smallz is big you know
Big man
Cizysmallz
January to december
Girls want chop cucumber
I give them the samba
Them dey feel my lamba
Every hit na banger
Ask of me for zanga
I enter from center
Make the party scatter
Street piano instrumental
Make I cause disaster
Give them hit
Them mental.
Account dry, e don red
My success, no get end
Try kill me, you don dead
That your babe you carry for head
Dey for my room dey give me head.
Want give me head
That your babe you carry for head
Dey for my room dey give me head
Want give me head
Want give me head
That your babe you carry for head
Dey for my room dey give me head
Want give me head
Cizy
They looseguard me
They don guide me
They been no send me
They don dey find me
They don dey eye me
They want dey whyne me
No dey whyne me
I no be tata
Your mate dey bomb
You dey off data
I don too vex
For this matter
My second verse
Dey cause disaster
This na banter
E sweet like fanta
See see this gine girl
The way she waka
Tikitaka she get big baka
If you see amaka
Na me dey knack am
You no like me buroubanka
Ramadan funds
My money faster
Eat the beat
Chop am like pasta
I be street boy
I still be gangster
I big star
I f sister
They dey cause me
Drink them like costard
Cizy go pay
No be my last card
Street piano instrumental
Make I cause disaster
Give them hit
Them mental.
Account dry, e don red
My success, no get end
Try kill me, you don dead
That your babe you carry for head
Dey for my room dey give me head.
Want give me head
That your babe you carry for head
Dey for my room dey give me head
Hahahaha
Want give me head
On top bed on top bed
Want give me head
That your babe you carry for head
Dey for my room dey give me head
Smallz is big
Want give me head
Want give me head
That your babe you carry for head
Dey for my room dey give me head
Want give me head
Want give me head
That your babe you carry for head
Dey for my room dey give me head
Want give me head
You know say I been tell
Og wire make him give me update
Og wire dey snub me
Me global boy him dey snub me
I wonder ooh
No worry
When I pick
Me I go show you love
Street na general market
Anybody fit pick ooh
God have mercy
Yes
No problem
I go see you for club
We go spray anywhere I jam