Back to Top

Vibesking - Ghana Jollof Lyrics



Vibesking - Ghana Jollof Lyrics
Official




Ahhhh
Fine girl
Abeg help me call that fine girl na
Eouhoo eouhoo wo wo wo
Atarodo too much you dey pepper my love
Girl this your love wey sweet pass Ghana jollof
Kokoko for your door and I no go commot
Baby girl I need I need this love
Darling come closer o baby
Na you I be wanting
All my life o lady
Darling come closer o lady
Na you I be wanting
All my life o yeh yeahhh
Please tell me that you love me baby
Tell me that you love me baby
Make I no kolo o
Please tell me that you want me baby
Tell me that you love me baby
Make I no kolo o
Baby love me love me jeje
Baby love me love me tender o
Baby don't you ever leave me
Make you no dey jonze me ahh
Omoge come close money no be issue
How much you want babe girl I go issue
You be Ejima baby girl I go choose you
For life e oh uhh ohhhh
Please tell me that you love me baby
Tell me that you love me baby
Make I no kolo o
Please tell me that you want me baby
Tell me that you love me baby
Make I no kolo o
Oh my darling na you I be wanting all my life
E oh uh ohhhh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


English

Ahhhh
Fine girl
Abeg help me call that fine girl na
Eouhoo eouhoo wo wo wo
Atarodo too much you dey pepper my love
Girl this your love wey sweet pass Ghana jollof
Kokoko for your door and I no go commot
Baby girl I need I need this love
Darling come closer o baby
Na you I be wanting
All my life o lady
Darling come closer o lady
Na you I be wanting
All my life o yeh yeahhh
Please tell me that you love me baby
Tell me that you love me baby
Make I no kolo o
Please tell me that you want me baby
Tell me that you love me baby
Make I no kolo o
Baby love me love me jeje
Baby love me love me tender o
Baby don't you ever leave me
Make you no dey jonze me ahh
Omoge come close money no be issue
How much you want babe girl I go issue
You be Ejima baby girl I go choose you
For life e oh uhh ohhhh
Please tell me that you love me baby
Tell me that you love me baby
Make I no kolo o
Please tell me that you want me baby
Tell me that you love me baby
Make I no kolo o
Oh my darling na you I be wanting all my life
E oh uh ohhhh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: David Ogundele
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Vibesking



Vibesking - Ghana Jollof Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Vibesking
Language: English
Length: 2:26
Written by: David Ogundele
[Correct Info]
Tags:
No tags yet