Back to Top

Bololo Video (MV)

Performed By: Vibezz
Language: English
Length: 3:48
Written by: Omogo Chukwuka

Vibezz - Bololo Lyrics
Official

Na na na omoge na na na
Vibezz
Oya say something...
Omoge no no
Jeka baby jo
The way u wine ur waist
Girl u do me something
Girl u are so funny
Can we do that thing tonight
And if I Dey look your waist
Girl u make me lazy
Girl u maybe funny
Can we do that thing to night oo
See the way you move your body make me lose control
And if you no take care you make bad man to craze
See the way you move your body make me lose control
And if you no take care you make bad man to craze
Chidube Chidube
Wetin be this you give me chop o
I no go lie e turn my head o o o
Turn my head ooo
The truth be say you Dey burst my head
I no go like girl I fall for you uu
With your bololo
Bololo
Plenty bololo
Bololo
You carry bololo
Bololo
Igbe gbe gbe
Money plenty for my pocket
Igbe gbe gbe
Money plenty for my pocket
Igbe gbe gbe
Money plenty for my pocket
I have never seen a girl like this, girl like this
Girl wey Dey speak Chinese
Speak Chinese
And her body Dey ginger me o
Ginger me oo
She get energy
Energy o
Baby do do do
Baby ma kpa mi
Baby do do do
Baby ma kpa mi
Baby do do do
Baby ma kpa mi
Baby do do do
Baby ma kpa mi
Baby dooo

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

English

Na na na omoge na na na
Vibezz
Oya say something...
Omoge no no
Jeka baby jo
The way u wine ur waist
Girl u do me something
Girl u are so funny
Can we do that thing tonight
And if I Dey look your waist
Girl u make me lazy
Girl u maybe funny
Can we do that thing to night oo
See the way you move your body make me lose control
And if you no take care you make bad man to craze
See the way you move your body make me lose control
And if you no take care you make bad man to craze
Chidube Chidube
Wetin be this you give me chop o
I no go lie e turn my head o o o
Turn my head ooo
The truth be say you Dey burst my head
I no go like girl I fall for you uu
With your bololo
Bololo
Plenty bololo
Bololo
You carry bololo
Bololo
Igbe gbe gbe
Money plenty for my pocket
Igbe gbe gbe
Money plenty for my pocket
Igbe gbe gbe
Money plenty for my pocket
I have never seen a girl like this, girl like this
Girl wey Dey speak Chinese
Speak Chinese
And her body Dey ginger me o
Ginger me oo
She get energy
Energy o
Baby do do do
Baby ma kpa mi
Baby do do do
Baby ma kpa mi
Baby do do do
Baby ma kpa mi
Baby do do do
Baby ma kpa mi
Baby dooo
See the way you move your body make me lose control
And if you no take care you make bad man to craze
See the way you move your body make me lose control
And if you no take care you make bad man to craze
With your bololo
Bololo
Plenty bololo
Bololo
You carry bololo
Bololo
Igbe gbe gbe
Money plenty for my pocket
Igbe gbe gbe
Money plenty for my pocket
Igbe gbe gbe
Money plenty for my pocket
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Omogo Chukwuka
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Vibezz

Tags:
No tags yet