Back to Top

Fake Energy Video (MV)

Performed By: Vincenzo Gasenchi
Language: English
Length: 4:30
Written by: Victor Etafo

Vincenzo Gasenchi - Fake Energy Lyrics

Need to do, is find my way, way
Beou, no bad life is tough, but by laws,
My gain, their mouths dey move, like say dem get power to curse
But my spirit strong, their evil words go reverse

Ndi iro (enemies), no place for you in my space
Mmadu ojoo (bad people), make una comot for my race
I dey grind, dey push, with focus on my goal
Na only me sabi the dreams wey dey burn inside my soul

Some be friends, but jealousy dey hide for their eye
Dem smile for face, for back dem dey spread wicked lie
I cut dem loose, no time for fake energy
A gaemezi (I will achieve), this na my destiny

Ndi iro, no place for you in my space
Mmadu ojoo, make una comot for my race

On my destiny!
No bad belle fit stop my shine, I'm destined to find my way

Ndi iro! Ndi iro!!

To the top I dey go, Ndi iro!
Dem think say dem fit hold me down, keep me where I be
But Chukwu (God) dey my back, guiding me faithfully
I shake dem off, I rise above, higher every day

To the top I dey go, make una comot for my race

But Chukwu (God)

To the top I dey go, no turning back for me
Surround myself with light, that's how I go be free
Na my life, my journey, my story to design
Bad vibes clear, only success go dey shine

Ndi iro, Dem think say dem fit hold me down, keep me where I be

Make una comot for my race

Dem think say dem fit hold me down!
Chukwu! Chukwu!!

[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Victor Etafo
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Tags:
No tags yet