Back to Top

Billy Video (MV)




Performed By: VOFALOGO
Language: English
Length: 2:34
Written by: Victor Fadipe




VOFALOGO - Billy Lyrics




Anytime any day
Jesus is good
Any how you run am
Na you sabi
I Dey find currency
Back to back I Dey mix
No dey me I Dey sleep
You Dey play
Bobo you sleep

Billy Billy Billy I require
Help me tell dem say
This my talent na fire
Yeah yeah yeah
I Dey concentrate
I dey find this money now yeah
But they no wan gree say my talent na fire

Billy Billy in my account
Tell dem
And I dey pursue mula
Tell them
Billy Billy in my account tell dem
And I Dey pursue mula tell dem

Shaebi Dey no want believe
I get talent Logo got steeze
Right now they wanna see me
They talk say I no sabi but I kill beat
And still me tell them I do beats
Wetin I go do if I do this
And I try to get money
But I got too many fine girls callings

Billy Billy Billy I require
Help me tell dem say
This my talent na fire
Yeah yeah yeah
I dey concentrate
I dey find this money now yeah
But they no wan gree say this my talent na fire

Billy Billy in my account
Tell dem
And I Dey pursue mula
Tell them
Billy Billy in my account tell dem
And I Dey pursue mula tell dem

Billy Billy in my account tell dem
And I Dey pursue mula (3x) tell dem
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Anytime any day
Jesus is good
Any how you run am
Na you sabi
I Dey find currency
Back to back I Dey mix
No dey me I Dey sleep
You Dey play
Bobo you sleep

Billy Billy Billy I require
Help me tell dem say
This my talent na fire
Yeah yeah yeah
I Dey concentrate
I dey find this money now yeah
But they no wan gree say my talent na fire

Billy Billy in my account
Tell dem
And I dey pursue mula
Tell them
Billy Billy in my account tell dem
And I Dey pursue mula tell dem

Shaebi Dey no want believe
I get talent Logo got steeze
Right now they wanna see me
They talk say I no sabi but I kill beat
And still me tell them I do beats
Wetin I go do if I do this
And I try to get money
But I got too many fine girls callings

Billy Billy Billy I require
Help me tell dem say
This my talent na fire
Yeah yeah yeah
I dey concentrate
I dey find this money now yeah
But they no wan gree say this my talent na fire

Billy Billy in my account
Tell dem
And I Dey pursue mula
Tell them
Billy Billy in my account tell dem
And I Dey pursue mula tell dem

Billy Billy in my account tell dem
And I Dey pursue mula (3x) tell dem
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Victor Fadipe
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: VOFALOGO

Tags:
No tags yet