Mummy I'm sorry
Me neva gonna fall to the hood I left b4
Daddy I'm sorry
Me neva gonna fall to the trenches I left b4
Forward eva Backward neva neva neva
Me ah playing backward neva me ah playing
Forward Eva Backward neva neva neva
Me ah playing backward neva me ah playing
I'm on a road me I left before
I no dey roll with my guys before
I'm on a road me I left before
Small small the hood no get memories
Daddy say leave the hood
And find better things
Locking up I don get better wipe
I still dey knack
And na still better wipe
No f with this guys
Dem no joy
I can tell
If you know at all
If no be RBS matter na Shantel
Small money enter
Use am lodge hotel
To some senior men
They don't care
And life for the hood
Sef na I don care
Carry 5h enter Victoria
You don cure
But I'm leaving a good life now e don pure
Some niqqas hate Niqqas
Some brothers F brothers
Na Wetin pain me pass
It's not fair
I don cry I don wipe
And I still pay the price
Pay the price
Pay the price
No be child's
Mummy I'm sorry
Me neva gonna fall to the hood I left b4
Daddy I'm sorry
Me neva gonna fall to the trenches I left b4
Forward eva Backward neva neva neva
Me ah playing backward neva me ah playing
Forward Eva Backward neva neva neva
Me ah playing backward neva me ah playing
I'm on a road me I left before
I no dey roll with my guys before
I'm on a road me l left before