Back to Top

Thank You Video (MV)




Performed By: VOP Music
Length: 3:23
Written by: Victor Olorunsola




VOP Music - Thank You Lyrics




Gimme love o
Oh wey

Filled up with the fire
So I let it burn
Dem tell me I no go blow
But I let it go
I'm grateful for the life that I'm living o
See all the times wey dem show me love
Yeah I'm thankful o
Tell all the DJs to turn up the music say me I don blow
You can turn up the music say me I don show
See I'm the life of the party
Believe me, I'm on a steady flow oh no
I'm on a steady flow
All the times wey dem show me love I'm thankful o

Now dem dey sing
Elijah Elijah
Elijah Elijah
Elijah Elijah
Elijah
Mo ti ri're o oh oh oh
Yeh

Now dem dey sing
Elijah elijah
Elijah elijah
Elijah elijah
Elijah
Mo ti ri're o oh oh oh
Yeh

From the ghetto to the streets
Yeah I love you all
And all the times that I did you wrong
Girl, I'm sorry o
Life is beautiful you know
So to all wey dey doubt me
I gave dem the bad man thing oh wey
Make dem carry go
Now dem dey play me for Lagos
Dem play me for streets for Loja
Dem dey play me for radio sef wey I no know oh no
See I'm the life of the party
Believe me, I'm on a steady flow oh no
I'm on a steady flow
For all the times wey dem show me love I'm thankful o

Now dem dey sing
Elijah Elijah
Elijah Elijah
Elijah Elijah
Elijah
Mo ti ri're o oh oh oh
Yeh

Now dem dey sing
Elijah elijah
Elijah elijah
Elijah elijah
Elijah
Mo ti ri're o oh oh oh
Yeh

Yeh yeh
Shey na me dey kala
Wey dey burst brain
I put my worries in ma benzo
She na me dey para
No de vex o
I put my haters in a range o
Comment Allez Vous
Olo'un
Tell me how you do
Coz what you give I give to you oh
Olo'un

Elijah Elijah
Elijah Elijah
Elijah Elijah
Elijah
Mo ti ri're o oh oh oh
Yeh

Now dem dey sing
Elijah elijah
Elijah elijah
Elijah elijah
Elijah
Mo ti ri're o oh oh oh
Yeh
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Gimme love o
Oh wey

Filled up with the fire
So I let it burn
Dem tell me I no go blow
But I let it go
I'm grateful for the life that I'm living o
See all the times wey dem show me love
Yeah I'm thankful o
Tell all the DJs to turn up the music say me I don blow
You can turn up the music say me I don show
See I'm the life of the party
Believe me, I'm on a steady flow oh no
I'm on a steady flow
All the times wey dem show me love I'm thankful o

Now dem dey sing
Elijah Elijah
Elijah Elijah
Elijah Elijah
Elijah
Mo ti ri're o oh oh oh
Yeh

Now dem dey sing
Elijah elijah
Elijah elijah
Elijah elijah
Elijah
Mo ti ri're o oh oh oh
Yeh

From the ghetto to the streets
Yeah I love you all
And all the times that I did you wrong
Girl, I'm sorry o
Life is beautiful you know
So to all wey dey doubt me
I gave dem the bad man thing oh wey
Make dem carry go
Now dem dey play me for Lagos
Dem play me for streets for Loja
Dem dey play me for radio sef wey I no know oh no
See I'm the life of the party
Believe me, I'm on a steady flow oh no
I'm on a steady flow
For all the times wey dem show me love I'm thankful o

Now dem dey sing
Elijah Elijah
Elijah Elijah
Elijah Elijah
Elijah
Mo ti ri're o oh oh oh
Yeh

Now dem dey sing
Elijah elijah
Elijah elijah
Elijah elijah
Elijah
Mo ti ri're o oh oh oh
Yeh

Yeh yeh
Shey na me dey kala
Wey dey burst brain
I put my worries in ma benzo
She na me dey para
No de vex o
I put my haters in a range o
Comment Allez Vous
Olo'un
Tell me how you do
Coz what you give I give to you oh
Olo'un

Elijah Elijah
Elijah Elijah
Elijah Elijah
Elijah
Mo ti ri're o oh oh oh
Yeh

Now dem dey sing
Elijah elijah
Elijah elijah
Elijah elijah
Elijah
Mo ti ri're o oh oh oh
Yeh
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Victor Olorunsola
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: VOP Music

Tags:
No tags yet