Back to Top

Walata Mezziah - Crazy Demo Lyrics



Walata Mezziah - Crazy Demo Lyrics
Official




Yo my brother
This no be just gyration
This na reality
Naija don cast
Everything don cost
Somebody dey ask me say how much dem dey sell cement
No be person wey bellefull na him dey build house
We gat to let them know
All these government e no favour us
What you say
Militiri spoil this govement aye iye
Demon dem dey crazy aye iye
Militiri spoil this govement aye iye oo
Demon dem dey crazy aye iye
Democrazy pai this govement aye iye
Demon dem dey crazy aye iye
Militiri spoil this govement aye iye oo
Demon dem dey crazy aye iye
Many decades ago (long ago)
Before we were independent (in Nigeria)
One message dey passed across that we are all in one
Human rights will remain
Education for all children
Nothing will be ethnicity
Nothing like regionalism
Say things go dey yanfy yanfu
Won tun pariwo wipe
Food go boku berekete, berekete
But something happened
After independent
Me I go talk am
Brother sister hu na reason
Ye egbe moni
My brother
Naija don cast
Everything don cost
Somebody dey ask me say how much dem dey sell cement
No be person wey bellefull dey build house
We gat to let them know
All these government e no favour us
What you say
After independence
Some things happened
Me I go talk am
Brother sister una reason
Ye egbe moni (yarn us make we hear brother)
Military reigned get our resources drained
(Military reigned get our resources drained)
Aye see democracy
Many demonstrate the craziness
(democracy many demonstrate the craziness)
Government of the people by the people for the people changed
Oligarchy reign
Won tun fi kleptocracy kun
Govement by the privilege
Govement by few
Govement by power
Sectionization reign
Ethnicity take over
Differentiate my people
We have
Yorubawa (odua), Arewa dem, Biafra
And themself oga gidigba
Eja loni ibu
Wey dey control our resources
Won ni ke je konte - ayakata
Militiri spoil this govement aye iye
Demon dem dey crazy aye iye
Militiri spoil this govement aye iye oo
Demon dem dey crazy aye iye
Democrazy pai this govement aye iye
Demon dem dey crazy aye iye
Militiri spoil this govement aye iye oo
Demon dem dey crazy aye iye
Militiri spoil this govement aye iye
Demon dem dey crazy aye iye
Militiri spoil this govement aye iye oo
Demon dem dey crazy aye iye
Democrazy pai this govement aye iye
Demon dem dey crazy aye iye
Militiri spoil this govement aye iye oo
Demon dem dey crazy aye iye
Some things happened
After independence
Me I go talk am
Brother sister una reason
Ye egbe moni
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.


We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.




Yo my brother
This no be just gyration
This na reality
Naija don cast
Everything don cost
Somebody dey ask me say how much dem dey sell cement
No be person wey bellefull na him dey build house
We gat to let them know
All these government e no favour us
What you say
Militiri spoil this govement aye iye
Demon dem dey crazy aye iye
Militiri spoil this govement aye iye oo
Demon dem dey crazy aye iye
Democrazy pai this govement aye iye
Demon dem dey crazy aye iye
Militiri spoil this govement aye iye oo
Demon dem dey crazy aye iye
Many decades ago (long ago)
Before we were independent (in Nigeria)
One message dey passed across that we are all in one
Human rights will remain
Education for all children
Nothing will be ethnicity
Nothing like regionalism
Say things go dey yanfy yanfu
Won tun pariwo wipe
Food go boku berekete, berekete
But something happened
After independent
Me I go talk am
Brother sister hu na reason
Ye egbe moni
My brother
Naija don cast
Everything don cost
Somebody dey ask me say how much dem dey sell cement
No be person wey bellefull dey build house
We gat to let them know
All these government e no favour us
What you say
After independence
Some things happened
Me I go talk am
Brother sister una reason
Ye egbe moni (yarn us make we hear brother)
Military reigned get our resources drained
(Military reigned get our resources drained)
Aye see democracy
Many demonstrate the craziness
(democracy many demonstrate the craziness)
Government of the people by the people for the people changed
Oligarchy reign
Won tun fi kleptocracy kun
Govement by the privilege
Govement by few
Govement by power
Sectionization reign
Ethnicity take over
Differentiate my people
We have
Yorubawa (odua), Arewa dem, Biafra
And themself oga gidigba
Eja loni ibu
Wey dey control our resources
Won ni ke je konte - ayakata
Militiri spoil this govement aye iye
Demon dem dey crazy aye iye
Militiri spoil this govement aye iye oo
Demon dem dey crazy aye iye
Democrazy pai this govement aye iye
Demon dem dey crazy aye iye
Militiri spoil this govement aye iye oo
Demon dem dey crazy aye iye
Militiri spoil this govement aye iye
Demon dem dey crazy aye iye
Militiri spoil this govement aye iye oo
Demon dem dey crazy aye iye
Democrazy pai this govement aye iye
Demon dem dey crazy aye iye
Militiri spoil this govement aye iye oo
Demon dem dey crazy aye iye
Some things happened
After independence
Me I go talk am
Brother sister una reason
Ye egbe moni
[ Correct these Lyrics ]
Writer: Adewale Akinseli
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid




Walata Mezziah - Crazy Demo Video
(Show video at the top of the page)


Performed By: Walata Mezziah
Language: English
Length: 4:55
Written by: Adewale Akinseli

Tags:
No tags yet