Back to Top

Wally Gee - Way Lyrics

Wally Gee - Way Lyrics

Wally Gee Omo Alhaja
Omo Alhaja
Yeeeyeye
Yeeyeyeh

Ar'aye of'eni f'oro
Ago'ri eni in
Mobo'rimi soro wipe kotomi sona
Kinma sheru egbemii
Bori bape nile adire
When my time go be make e no tey
I know say this music na the way
Every hustler suppose to get pay
Momo pe bope boya
Odidan maritemi shey
Adeleni kope koya
Where nobody Dey my God Dey
Momo pe bope boya
Odidan maritemi shey
Adeleni kope koya
Where nobody Dey my God Dey
All way na way motepa mo ishe mi kinle kowo dele
Let me take you back in that days
When owu dey blow me na me know wetin me face

Baba make you show me the way
Way
E don tey wey me i don Dey pray
I don Dey pray
Shomo pe mama mi nbe nile
Yeeh
As I Dey work jekin koredele
Koredele

Koredele make my hustle pay kinkoredele
Kinshowo jere ntinba dawole kinshowo jere
Cause this life no balance
Say pay check I go balance
Of all the money I turn bad type
I'm sorry mama I don bad now
Cause if I no get money dem go underrate me
Omo tioto mi mama foju kere mi
All night I no Dey sleep I just dey calculating
Shey you no know say this money na the main thing

Khalifalosemix
[ Correct these Lyrics ]

[ Correct these Lyrics ]

We currently do not have these lyrics. If you would like to submit them, please use the form below.

Writer: Abdulkareem Jamiu
Copyright: Lyrics © O/B/O DistroKid

Back to: Wally Gee

Wally Gee - Way Video
(Show video at the top of the page)

Performed By: Wally Gee
Length: 2:41
Written by: Abdulkareem Jamiu

Tags:
No tags yet